derbi at 4-03-2009 11:04 PM (16 years ago) (m) yea naija na naija for every were Posted: at 4-03-2009 11:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
derbi at 4-03-2009 11:07 PM (16 years ago) (m) yea naija na naija for every were Posted: at 4-03-2009 11:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bright101 at 5-03-2009 03:58 PM (16 years ago) (m) Pls am sorry if what about say does not cornect wit dis page bcos an new here, using my phone but dont no how to post comment. some 1 should pls help me wit how to post comment and read my message tanks. Posted: at 5-03-2009 03:58 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pls am sorry if what about say does not cornect wit dis page bcos an new here, using my phone but dont no how to post comment. some 1 should pls help me wit how to post comment and read my message tanks.
old boy you bright true true... i like your style... e dey very easy now.. just type your comment for you phone, then post am thru post office wey near your area, after wey we don read am finish we go come post am back to you thru d same post office.... abeg any orda person sabi how him fit post comments thru him phone?.... abeg help us... Posted: at 5-03-2009 04:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 5-03-2009 04:53 PM (16 years ago) (f) Pls am sorry if what about say does not cornect wit dis page bcos an new here, using my phone but dont no how to post comment. some 1 should pls help me wit how to post comment and read my message tanks.
old boy you bright true true... i like your style... e dey very easy now.. just type your comment for you phone, then post am thru post office wey near your area, after wey we don read am finish we go come post am back to you thru d same post office.... abeg any orda person sabi how him fit post comments thru him phone?.... abeg help us... kris if u no sabi tell am say u no sabi, y u dey yab am olodo, olori gbeske Posted: at 5-03-2009 04:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pls am sorry if what about say does not cornect wit dis page bcos an new here, using my phone but dont no how to post comment. some 1 should pls help me wit how to post comment and read my message tanks.
old boy you bright true true... i like your style... e dey very easy now.. just type your comment for you phone, then post am thru post office wey near your area, after wey we don read am finish we go come post am back to you thru d same post office.... abeg any orda person sabi how him fit post comments thru him phone?.... abeg help us... kris if u no sabi tell am say u no sabi, y u dey yab am olodo, olori gbeske okay ooo engineer, oya help am now... Posted: at 5-03-2009 05:54 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
phatygurl at 5-03-2009 08:35 PM (16 years ago) (f) lmao,so funny! Posted: at 5-03-2009 08:35 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
size1 at 5-03-2009 08:56 PM (16 years ago) (m) just hv 2 close 4 2day bye 4 nw Posted: at 5-03-2009 08:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-03-2009 09:25 PM (16 years ago) (m) Pls am sorry if what about say does not cornect wit dis page bcos an new here, using my phone but dont no how to post comment. some 1 should pls help me wit how to post comment and read my message tanks.
how did yu post dis one ?.. Posted: at 5-03-2009 09:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 6-03-2009 04:45 AM (16 years ago) (m) nice one
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 6-03-2009 04:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spicyvik at 6-03-2009 06:53 AM (16 years ago) (m) NICE ONE!!! LOL!! Posted: at 6-03-2009 06:53 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Papii at 6-03-2009 09:39 AM (16 years ago) (m) Man! Dat joke is too GASKI Posted: at 6-03-2009 09:39 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
just hv 2 close 4 2day bye 4 nw
How that one concern anybodi... abi you dey take permission?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 7-03-2009 08:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mangospice at 8-03-2009 03:17 AM (16 years ago) (f) :)Too damn hilarious. I'm still laughing. lol Posted: at 8-03-2009 03:17 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
dvoe at 8-03-2009 08:58 AM (16 years ago) (m) Men u crazy lol. Dats one of d funniest nigerian jokes i ever heard. Word Posted: at 8-03-2009 08:58 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kamsii at 8-03-2009 07:12 PM (16 years ago) (f) very funy i cant stop laughing............. Posted: at 8-03-2009 07:12 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 8-03-2009 07:39 PM (16 years ago) (m) Hmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 8-03-2009 07:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 8-03-2009 07:41 PM (16 years ago) (m) Hmmm jump inside wel na,mak u say u no knw ar laugh hook U.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 8-03-2009 07:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovejust at 11-03-2009 03:00 AM (16 years ago) (m) nice one keep it up dere! Posted: at 11-03-2009 03:00 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 06:55 AM (16 years ago) (m) carry go Posted: at 11-03-2009 06:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |