Popular examining body, The West African Examination Council released a list of the top national schools in the country based on their performance in the West African Senior Secondary Certificate Examination (WASSCE) or better put, ‘Senior WAEC exams’. The list features schools in Lagos, Abuja, Kaduna, Ibadan, Port-Harcourt and many other cities in the country. Did your alma mater make it to top 15? You tell us!
15. Premiere Academy, Abuja
14. Oritamefa Baptist Model School, Ibadan
13. Nigerian Turkish International College, Kaduna
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist
Posted: at 5-05-2016 08:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero
dickieponga at 5-05-2016 09:01 PM (9 years ago) (m)
Quote from: Sussan odili on 5-05-2016 08:36 PM
Best ko after paying 1.5 milla for school how the child go fail?
Any money spent on education is never a waste.... Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today... See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about... Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc... But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...
Posted: at 5-05-2016 09:01 PM (9 years ago) | Hero
Eazyatumeyi at 5-05-2016 09:55 PM (9 years ago) (m)
Quote from: dickieponga on 5-05-2016 09:01 PM
Any money spent on education is never a waste.... Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today... See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about... Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc... But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...
nawa o
Posted: at 5-05-2016 09:55 PM (9 years ago) | Hero
Any money spent on education is never a waste.... Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today... See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about... Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc... But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...
Posted: at 5-05-2016 11:28 PM (9 years ago) | Hero
Any money spent on education is never a waste.... Wen dem send u go skool, u go sidon for back dey wahala Ekaette das why u dey naijapals today... See Ekaette sef nottin to write home about, na so so poke she dey poke about... Like say u don sidon for front u go don become doctor, lawyer, dentist, accountant or a business entrepreneur etc... But u dey here dey abuse everybody and u no even be part of admin so pls don't complain...
No dey talk wetin you no no i still dey school no dey run your mouth any how here
Posted: at 6-05-2016 06:17 AM (9 years ago) | Hero