bohlah at 16-05-2016 07:13 AM (8 years ago) (m) |
Na Yoruba woman na small thing dey trip them if na Igbo woman she go dey gallant Posted: at 16-05-2016 07:36 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na konfirm shocking surprise wey e brain no fit carry Posted: at 16-05-2016 08:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mia4321 at 16-05-2016 08:00 AM (8 years ago) (f) Lol...eyaaa...she dint expect it at all Posted: at 16-05-2016 08:00 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 16-05-2016 08:32 AM (8 years ago) (f) If na me too I fit faint oo look at the people there abeg that's too much hope she no go die of high blood pressure sha Posted: at 16-05-2016 08:32 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
woleifeayo at 16-05-2016 09:04 AM (8 years ago) (m) dear nou hapi shall be
wooow am here again gud cool like pool mmmmmmmnn Posted: at 16-05-2016 09:04 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abubu86 at 16-05-2016 09:05 AM (8 years ago) (m) Poster did you mean to say on her wedding day? Cos what am seeing here is more of a wedding owanbe dan birthday owanbe Posted: at 16-05-2016 09:05 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kachasi at 16-05-2016 09:18 AM (8 years ago) (m) Na Yoruba woman na small thing dey trip them if na Igbo woman she go dey gallant u see am Posted: at 16-05-2016 09:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kachasi at 16-05-2016 09:19 AM (8 years ago) (m) They really enjoyed themselves i can see. Posted: at 16-05-2016 09:19 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gogoman at 16-05-2016 09:29 AM (8 years ago) (m) see her face!! Posted: at 16-05-2016 09:29 AM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
leodavinci at 16-05-2016 09:31 AM (8 years ago) (m) Me self don faint as I dey read am Posted: at 16-05-2016 09:31 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
raynebee at 16-05-2016 09:33 AM (8 years ago) (f) choi....too much excitement Posted: at 16-05-2016 09:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Mykie010 at 16-05-2016 10:08 AM (8 years ago) (m) Na Yoruba woman na small thing dey trip them if na Igbo woman she go dey gallant
. U are right Posted: at 16-05-2016 10:08 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
All for yawa sake Posted: at 16-05-2016 10:24 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-05-2016 10:42 AM (8 years ago) (m) No be small thing be this oh Posted: at 16-05-2016 10:42 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Chrisette somebody is looking for you, report yourself to d school principal. Posted: at 16-05-2016 10:48 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oworen25 at 16-05-2016 11:59 AM (8 years ago) (m) We sure say no be play she dey play so Posted: at 16-05-2016 11:59 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Nobsmalltin, I just dey observe Posted: at 16-05-2016 12:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
raynebee at 16-05-2016 01:46 PM (8 years ago) (f) Lol HBD Posted: at 16-05-2016 01:46 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Surprise, surprise, surprise
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 16-05-2016 03:35 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |