Mikel Obi, Samson Siasia and Odion Ighalo Spotted at a London Restaurant Last Night-PHOTO (Page 2)

Date: 16-05-2016 12:21 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- 50scent at 17-05-2016 09:07 AM (7 years ago)
(m)
 Kiss Gifty love let's go to milano

Posted: at 17-05-2016 09:07 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 17-05-2016 11:50 PM (7 years ago)
(m)
That was great... life must goes on...
Posted: at 17-05-2016 11:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 18-05-2016 01:54 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Daniel Bosai on 16-05-2016 02:19 PM
Mikolo my man, you need call me, I will be coming to London and I need you to come pick me from heathrow so you can give me a tour of the stamford bridge, hope you still have my number?

I been lose ur number abeg give me again...
Make sure say u bring gari, elubo, pounded yam, and other things wey dey hungry us here if not na airport i go leave ur ass...
Posted: at 18-05-2016 01:54 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 18-05-2016 01:58 AM (7 years ago)
(m)
Siasia no tell me say u wan put dem for u23 team cos na so so overage players u dey use...
Posted: at 18-05-2016 01:58 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 18-05-2016 10:11 PM (7 years ago)
(f)
alryt                                                                             
Posted: at 18-05-2016 10:11 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 19-05-2016 08:09 AM (7 years ago)
(m)
Na so our yawa guys dey take roll, yawa goes on
Posted: at 19-05-2016 08:09 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 06:28 AM (7 years ago)
(m)
This are the big boys
Posted: at 20-05-2016 06:28 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:14 AM (7 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:14 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]