Posted: at | |
| |||||
Yawa question Reply
| |||||
My god dem don really show dis woman....See d venom wey dey comot from her mouth... ReplyMake i take cover...
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 20-05-2016 09:27 PM I don't know ask Gogoman Gogoman na expert for married women im no dey poke single girls...In fact na dem dey sponsor am for everything e do...
| |||||
Na shameless guy they do such a thing.... Reply
| |||||
D person wey write dis article no d tin wey she go thru doesn't mean make she dey curse oda people... ReplyA man cannot poke d same woman for 10/20yrs wen married cos even both of dem get tired of d same person. Marriage boils down to communication and if both parties don't communicate den d marriage go definitely break down. People take marriage for granted so dey don't bother to look good anymore dey pile on weight, dress horribly and don't even care anymore i.e dey become complacent forgetting wat made dem attractive to each other in d first place. Sex becomes boring unlike wen u first met wen u used to try every position on earth. After having kids partners don't bother looking good and keeping healthy, naija women go just look fat and ugly and d man go con get big belle like say im dey pregnant. How dem no go fantasise wen making love, dats y dis angry b!tch no tell us wetin happen to am and where she went wrong... Dere r always 3 sides to a story in dis situation...Fcuk her dats wat i say...
| |||||
That's a good question Reply
| |||||
Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend Replyhttp://newsmaggi.blogspot.com/#/-silvia-wamon-twerking-nice-but-with-michael-and-friends.html ![]()
| |||||
Quote from: ghanse prime on 21-05-2016 12:20 AM Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend http://newsmaggi.blogspot.com/#/-silvia-wamon-twerking-nice-but-with-michael-and-friends.html ![]() "Watch Silvia Eamon Twerking and Dancing Behind his boy Friend"... Correction please it's behind "her" boyfriend and not "his".... But u try sha..
| |||||
Let's reverse d question sef; Why r married women always chasing and dating single men is it bcos of d sex ....? ReplyWhy r dey not happy and satisfied wit dere husbands, wat is it dat makes dem look at guys outside dere marriage...? Next time u come out spitting venom u should always look at d different perspectives.. Gogoman e be like say u don go poke dis girl mama..?
| |||||
Quote from: Collins chigoziri on 20-05-2016 02:54 PM Does diz post make any sense!!? horrible question,if such post made no sense to you I wonder what will.
| |||||
na wa fr dem o... Reply
| |||||
Huhuhuhuhuh... Na wa... I saw.. Reply
| |||||
Dickie you talk well Reply
| |||||
I wonder ooo.. Reply
| |||||
I dunno n I dnt care Reply
| |||||
Na useless guy they do that kind of thing... i no fit that kind of thing. Reply
| |||||
dem get problem ni Reply
| |||||
Na so u take c am yawa dey Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot