Posted: at | |
Quote from: Timothy Eazy on 2-06-2016 11:13 AM Hmmm, the matter wey una dey see so ehn e too heavy o, hmmm. I remember say e get 1 mth naijapals no gree pay dem for dat month BT wen people begin raise alarm,,, e pay for d nxt mth. So me no understand wich time dis 1 con start.. At least u wey don dey run tins with ur sweat since last mth e for consider gi u ur full dosage. Even d recharge u win no be 2k? BT e cari 1k recharge card take give u..? Abi e good....,,?
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-06-2016 11:25 AM C dis obioma leave scissors begin nark im big teeth wey b like Ibo tablet gi mi,,, c person I dey try promote abi u never carry mirror c hw u resemble chimpanzee ni? B4 nkor,,, u don c any monkey wey no dey proud of him natural beauty? Na nw u come..,, d fynest gal 4 ur idoma village na mosquito dey toast am & d richest man for ur village na wheelbarrow e dey cari go work. And c hw dat ur flat chest b like hopeless biafra flag. D short men for idoma village dey take ladder climb maggi cube... U DY HEAR ME KO, UR FADA, UR MAMA, UR SISTA, UR BRODA, ALL UR RELATIVE ND ALL D BASTARD FR UR VILLAGE NAIN U DY INSULT. DAVID MARK IS NT D RICHEST MAN IN IDOMALAND, BT NA HELICOPTER HE DY USE, WETYN NO BODY FR UR VILLA GET. I NO B LYK U WEY NO KNOW UR IDENTITY, UR RATE OF FOOLISHNESS, ILLITERACY ND IGNORANCE IS BEYOND CONTROL. Imu re gogoro bi bata ashawo,, aya re fere bi register okete.. See how ur face be like sthg God take stone devil.., leave obioma work go begin dey pursue okete for bush...,, una 2 relate somehw Mumu cari Nokia 3310 take am go mechanic office say make them put u whatsapp! Okete abi okata wey u dey? E b like say hot slap dey worri u dis morning POINT OF CORRECTION, I NO B OBIOMA LYK UR GALFRND FADA, ND I NO GO BEGIN DY PURSUE OKETE FR BUSH LYK U, BCUS NA D FAMILY HANDWORK WEY UR FADA PASS TO U ND UR FAMILY GENERATION, U HEAR KO ? I DY READ QUANTITY SURVEYING FR SKUL
| |||||
Alryt I don't wanna mention names buh this game was for top commenters...and why e de pain Una wey de sleep n wanna wake up as winners...in the real world it takes hard work to achieve wah u really want...Una know aw much data,time n sleepless night we spent tryna win? so some of you just wakeup one morning and feel u can just take first position? when de asked for top commenters there where no terms and conditions and madam @CHRISETTE I get y u so upset...cause ladies won huh?...u shud be proud...how many times ladies done win...it was hard work... if Una know say Una fit type rubbish n win...y Una no do am? abeg make Una park well ooo ...and to my fellow winners CONGRATULATIONS @Yawa don gas @mia4321 @novic @easyatumeyi Reply
| |||||
Quote from: Sussan odili on 1-06-2016 08:47 PM Noticed the first top posters in 2weeks were screened and always screened but mia123 and raynbee post were never screened and there were going against the rules like making simple comment,that was what bourne identity was complaining about but still nothing,well am not surprised sha this is naija anything can happen congrat to the deserved winners simple comments aren't comments huh?...or u forgot de asked for top commenters? or where was it stated DAT de needed top HARD commenters...girl park well ooo...hard work brought us here
| |||||
Anybody wey our success de pain shud go n hug transformer ooo....simple comments or not...we won!! buh just in case transformer no de close...jump into the nearest lagoon...congrats to the deserved winners my foot...if you deserved it...you would ve won buh I get why someone here is pissed...as per say she be girl like us...and she no win...choi...no cry ooo...ur turn go kom n wen it does...I will be happy for you @aunty Chrisette Reply
| |||||
![]()
| |||||
I bin talkam b4 for one of him topic say una no who be nametalkam? Well....,, , I no wan talk pass my mouth shaa... ReplyNa woman world we dey so... Make we dey observe dey go
| |||||
Yes,,,, na to my okete wey dey open im mouth wide like say devil don dey use him mouth do im workbook. Why u dey study wetin rat dey study inside bush...? U wan teach am more tricks abi..,.,? No be insult say u b obioma BT to dey leave ur scissors come here with ur scatter scatter teeth like olden days typewriter dey misyarn with ur diarrhea mouth...,, na insult to ur biz be dat. ReplyShut up,,, no dey talk like say David Mark troway 10bags of garri give una 4 village & na Zungeru for Niger dem born am. Put am for Benue to run tins... d richest man for your village dey use charcoal iron..... best flat for ur village na rabbit hole. I no say u dey H dat s why na skeleton dey show 4 ur bodi u com dey feel like say u gettam for muscle. U get nothing BT skeleton. I no say u dey find G4 burn BT no go meet rat nw cos e no go give u garri chop,,,, come beg my aboki wey dey gate for some. C d kain mess u dey mess,,, all the fish wey dey river Benue don run go river Niger. Come make I gi dat ur ogi stomach food chop. Okete eleti noya noya bii gele omo oloku,,, onimu gogoro bii bata asewo. Alapa tiirin bii igbale agbepo,, elese wogowogo bii ese trailer. Oni idi fun po bii ewa agohin.. hahahhahahahahaa
| |||||
Bourne leave her make she dey talk wetin she no no at all i no blame her na naijapals Reply
| |||||
You dey talk about hardwork like say your comment near my own all combined don't even talk about anything wey you know no abeg Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 2-06-2016 03:18 PM Yes,,,, na to my okete wey dey open im mouth wide like say devil don dey use him mouth do im workbook. Why u dey study wetin rat dey study inside bush...? U wan teach am more tricks abi..,.,? No be insult say u b obioma BT to dey leave ur scissors come here with ur scatter scatter teeth like olden days typewriter dey misyarn with ur diarrhea mouth...,, na insult to ur biz be dat. I NO BLAME U, NA UR PAPA I DY PITY WEY SEND U TO SKUL. DO GO ASK GOOGLE D MEANIN OF QUANTITY SURVEYING BCUS U NO GET IDEA. ALL UR LIFE, FUTURE, DESTINY, BRAIN.....DEY NAIJAPALS. AS U MUMU REACH, WETYN CONCERN MY COURSE WEY I DY STUDY WIT RAT? I CAN SEE, IGNORANCE DON CHOP UR BRAIN FINISH LYK HW KANU CHOP IBOs OWN.Shut up,,, no dey talk like say David Mark troway 10bags of garri give una 4 village & na Zungeru for Niger dem born am. Put am for Benue to run tins... d richest man for your village dey use charcoal iron..... best flat for ur village na rabbit hole. I no say u dey H dat s why na skeleton dey show 4 ur bodi u com dey feel like say u gettam for muscle. U get nothing BT skeleton. I no say u dey find G4 burn BT no go meet rat nw cos e no go give u garri chop,,,, come beg my aboki wey dey gate for some. C d kain mess u dey mess,,, all the fish wey dey river Benue don run go river Niger. Come make I gi dat ur ogi stomach food chop. Okete eleti noya noya bii gele omo oloku,,, onimu gogoro bii bata asewo. Alapa tiirin bii igbale agbepo,, elese wogowogo bii ese trailer. Oni idi fun po bii ewa agohin.. hahahhahahahahaa U B BIG ILLITERATE, NA U SUPPOSE GO START SKUL FR PLAYGROUP ND NT NOVIC BCUS U DY BEHAVE ND TALK LYK PIKIN OF 1 YR ND 3 MONTH. UR TALK NO EVEN GET MEANIN LYK UR FELLOW BRO "NOVIC". Y I DEY EVEN WASTE MY TYM DEY FOLLOW TWO USELESS, JOBLESS, CARELESS, HUNGRY, FOOLISH, NARROW MINDED ANIMALS WEY NO KNOW DEIR IDENTITY DEY TALK, ABEG MAK U ND UR BRO NOVIC GO ASK UNA PARENT WHERE UNA CUM FROM, MAK UNA TRY GO KNOW UNA IDENTITY, DEN I FOLO UNA DEY TALK. EFU'LEFU OLI'LA ALA WER' A'
| |||||
Quote from: okata matthew on 2-06-2016 06:22 PM I NO BLAME U, NA UR PAPA I DY PITY WEY SEND U TO SKUL. DO GO ASK GOOGLE D MEANIN OF QUANTITY SURVEYING BCUS U NO GET IDEA. ALL UR LIFE, FUTURE, DESTINY, BRAIN.....DEY NAIJAPALS. AS U MUMU REACH, WETYN CONCERN MY COURSE WEY I DY STUDY WIT RAT? I CAN SEE, IGNORANCE DON CHOP UR BRAIN FINISH LYK HW KANU CHOP IBOs OWN. it was like you this guy wan cry commot frm naijapals.. I believe best answer a fool like you na silent, no they mention my name here if you don't want make I change ham for you, becz my own go worst pass IDENTITY. U B BIG ILLITERATE, NA U SUPPOSE GO START SKUL FR PLAYGROUP ND NT NOVIC BCUS U DY BEHAVE ND TALK LYK PIKIN OF 1 YR ND 3 MONTH. UR TALK NO EVEN GET MEANIN LYK UR FELLOW BRO "NOVIC". Y I DEY EVEN WASTE MY TYM DEY FOLLOW TWO USELESS, JOBLESS, CARELESS, HUNGRY, FOOLISH, NARROW MINDED ANIMALS WEY NO KNOW DEIR IDENTITY DEY TALK, ABEG MAK U ND UR BRO NOVIC GO ASK UNA PARENT WHERE UNA CUM FROM, MAK UNA TRY GO KNOW UNA IDENTITY, DEN I FOLO UNA DEY TALK. EFU'LEFU OLI'LA ALA WER' A'
| |||||
Quote from: Racheal SUNDAY on 2-06-2016 01:20 PM Alryt I don't wanna mention names buh this game was for top commenters...and why e de pain Una wey de sleep n wanna wake up as winners...in the real world it takes hard work to achieve wah u really want...Una know aw much data,time n sleepless night we spent tryna win? so some of you just wakeup one morning and feel u can just take first position? when de asked for top commenters there where no terms and conditions and madam @CHRISETTE I get y u so upset...cause ladies won huh?...u shud be proud...how many times ladies done win...it was hard work... if Una know say Una fit type rubbish n win...y Una no do am? abeg make Una park well ooo ...and to my fellow winners CONGRATULATIONS @Yawa don gas @mia4321 @novic @easyatumeyi don't mind haters jare... You don talk ham finish.
| |||||
Gud one brothers and sisters.Congrats Reply
| |||||
Make I try my own best Reply
| |||||
Hmmmmm..... PROPAGANDA!! ReplyGOD BLESS NIGERIA!!!
| |||||
Na confam..,, no be small propaganda wey we dey see here..... Reply
| |||||
I don hear 2 wey talk say dem don receive dier moni including dose 2 tifs..,, naijapals virgins BT I never hear anythg from d person wey cari 1st position Reply
| |||||
E be lyk say naijapals don ban am make e for no come complain as e override dier virgins cari 1st position..,, I only wish say una don pay dat guy im moni b4 una ban am..,, Reply
|
Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel
Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention
Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed
Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos
VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday
“I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum
One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo
Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME
"You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment
Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)