Abi o,,,, tell ram again Posted: at 28-06-2016 05:43 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I beg,,,, I dey fine my conductor toshi Eba-elect...,, I no no where e run waka go with my money bcos I tell ram make e stop to dey chop Eba mountain Posted: at 28-06-2016 05:46 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I beg anybody help me see toshi Eba-elect.. BT e don dey call himself toshi Baelect... there s reward Posted: at 28-06-2016 05:47 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE your problem has been tabled..,,, pray harder as TB Joshua no fit answer ur problem..""" naijapals sef com dey make e own shakara for here Posted: at 28-06-2016 05:51 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I just dey observe go front first Posted: at 28-06-2016 05:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Thank you Mr. Bourne dem don give me my money finally but he no complete Posted: at 30-06-2016 10:30 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Congratulations to the yawa winners, all wetin we do na yawa parole Posted: at 30-06-2016 10:33 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa Naijapals, thank you Posted: at 30-06-2016 10:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa dey for this place na only Mr Bourne that asked about me, thank you Mr. Bourne again make yawa for no cry Posted: at 30-06-2016 10:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we take c am Posted: at 30-06-2016 10:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii,,,,..... NobsmallTin at all,, c wickedness Posted: at 30-06-2016 11:18 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
True true yawa don gas for naijapals head Posted: at 30-06-2016 11:20 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BT o,,, no ves... tell us make we no how much be the incomplete moni wey d yawa naijapals give you...? Posted: at 30-06-2016 11:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na only 10k them give Posted: at 30-06-2016 11:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wait o,,,, yawa e be lyk say u don become tif BT u no no..,,,, na 100k wey u dey expect before...? Posted: at 30-06-2016 11:43 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 30-06-2016 01:58 PM (8 years ago) (m) Wait o,,,, yawa e be lyk say u don become tif BT u no no..,,,, na 100k wey u dey expect before...?
chai u too da talk abeg....abi yu b naija eddy murphy Posted: at 30-06-2016 01:58 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Naijalpals if una compensate Eazy with 5k wat about me bcos mesef put in effort for April and dis is not fair at all. Posted: at 30-06-2016 05:37 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 ur request has been tabled Posted: at 30-06-2016 11:34 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chai u too da talk abeg....abi yu b naija eddy murphyAs yawa dey talk,,,,,,,"""""na so we take c am """",,,,,, Posted: at 30-06-2016 11:35 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 1-07-2016 12:21 AM (8 years ago) (m) chai u too da talk abeg....abi yu b naija eddy murphy
As yawa dey talk,,,,,,,"""""na so we take c am """",,,,,,
I see Posted: at 1-07-2016 12:21 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |