Posted: at | |
Quote from: Sussan odili on 2-06-2016 04:09 PM Bourne leave her make she dey talk wetin she no no at all i no blame her na naijapals She be konfirm tif barrawo..
| |||||
Quote from: Sussan odili on 2-06-2016 04:12 PM You dey talk about hardwork like say your comment near my own all combined don't even talk about anything wey you know no abeg Naijapals no dey check these things anymore,,, for 2mths u don comments well even wan cari 1st,, if no be for those two naijapals virgins woroworo wayo tactics, u for make am to d top 4 BT naijapals no dey send person wey dey comment better comments lyk u again.., I hope say dem go change. Sry,,, I hope say e go change.., na 1 man show be dis
| |||||
Novice has won more than 5 times here,and by the way where is zezprincess? Now that I can post in naija pal,I have been following this naijapal for 2 years but now am so happy to post my comments. Reply
| |||||
![]()
| |||||
Infact I dey suspect am with dis idiot,, part of change...na only 1 useless direction both of dem dey face.,,, na 1 hot better slap and konk for dat dier stupid head go make dier okpolo come back to life. Moronic morons Reply
| |||||
dopygenius,, u dey current.... Novic na d only person wey don win am 3X in a roll.. November, December and January apart from this May, BT na hu u be..? U don dey follow am for 2 yrs BT na 2 days ago u take register ReplyAnd na wetin u wan do with zezprincess..?
| |||||
Okay Reply
| |||||
![]()
| |||||
Bourne ooo Reply
| |||||
Una sure say no be ban dem ban Franel too...? Reply
| |||||
CHRISETTE,,,,,,, na so na... abi shey no be him dey shout am b4 say life dey realli hard on am...? Reply
| |||||
Mad man on the run! Please endeavour to call this number whenever u see a very short black Boy by name BournIdentity. (+2348063900003).He has been abandoned by his relatives and now roam about from one state to another. Even Ritualists can't make use of him cos he will end up producing counterfeit. Pls call the above number cos Our Tiger can manage the skinny flesh for a meal... I'M VERY SERIOUS ABOUT IT PALS.... PLS CALL +2348063900003 WHENEVER U SEE A SHORT SKINNY BLACK MAD BOY BY NAME BOURNIDENTITY! THANKS Reply
| |||||
toshi Eba-elect...,,, u no tell me say apart from ur conductor work u don see part-time agbepo job do make I help u celebrate am... BT no be so.. ReplyPost am for new topic make naijapals help u advertise ur number for dier headline news
| |||||
Hahahahahaha.,,,, no wori na tin of joy say u no ban ursef again.. ReplyRun go church do thanksgiving say God don bless u with ur new agbepo job
| |||||
Naijapals na where una keep Stephen153.....? Reply
| |||||
I just samma one hot slap for soldier face...,,,, na naijapals cos am..!!!! Reply
| |||||
Na Dodan Barracks I dey so dey chat with una LIVE....!!!!!!! Reply
| |||||
If I commot I go make sure say I locate d moron wey post this tin here and dash am times two of everything wey army don teacha mi Reply
| |||||
ADMiN WHY UNA DEY REDUCE MY POINT COZ I NEVER UNDERSTAND. Nice Job but make una dey reward the first Five. When we go start to get KIA as reward.?Lolzzzz Reply
| |||||
Quote from: EDDY PRINCE on 25-06-2016 07:44 AM ADMiN WHY UNA DEY REDUCE MY POINT COZ I NEVER UNDERSTAND. Nice Job but make una dey reward the first Five. When we go start to get KIA as reward.?Lolzzzz If u like u complain from now till kingdom come dem no send u cos u r on ur own on dis...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot