Posted: at | |
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
tru confession Reply
| |||||
hw abt d em em d em em sickness em what did u call d name pls remind me Reply
| |||||
pretty nah wah for u ohh ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
j2s u no go skul, or dem trethin u make u nor put puntuation 4 ur post? Reply
| |||||
Quote from: 080575 on 22-02-2010 03:48 PM hw abt d em em d em em sickness em what did u call d name pls remind me dem say na mistropolippopo truama..... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: uploader on 23-02-2010 08:50 AM j2s u no go skul, or dem trethin u make u nor put puntuation 4 ur post? ![]() ![]() ![]() prof, wetin happen now?... which one be dis kin common entrance tutor wey you dey practicalize for here!
| |||||
Quote from: Kristiantus on 23-02-2010 08:53 AM Quote from: 080575 on 22-02-2010 03:48 PM hw abt d em em d em em sickness em what did u call d name pls remind me dem say na mistropolippopo truama..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin you hear wey dey make you show 32? Reply![]()
| |||||
unah dey mad ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
bros, you're welcome .... wetin be today's lesson on kolomentric. you know as our kolo master and leader... Reply
| |||||
e be like say winch kiss u for dream ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
kolo issues shele for hear, since i no kolo, na to comot be that Reply
| |||||
Quote from: just2sexy on 23-02-2010 09:12 AM e be like say winch kiss u for dream hahahahahahaha....same to you bros....oya now, show us your kolomental now... Quote from: zolazola on 23-02-2010 09:13 AM kolo issues shele for hear, since i no kolo, na to comot be that ![]() ![]() ![]() come here jare.... come watch our kolomentric proffesor display him free style.
| |||||
abi u romance ghost ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: just2sexy on 23-02-2010 09:17 AM abi u romance ghost jsexy you don see ghost b4 abi ur gfrnd nah ghost
| |||||
Quote from: just2sexy on 23-02-2010 09:17 AM abi u romance ghost ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: add12 on 23-02-2010 09:19 AM Quote from: just2sexy on 23-02-2010 09:17 AM abi u romance ghost jsexy you don see ghost b4 abi ur gfrnd nah ghost![]() ![]()
| |||||
u dey craze pass me ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
hahahahahahahaha.... good one prof... more plzz. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)