HANDSOME.....
Posted: at | |
HANDSOME.....
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: meli schmidt on 20-06-2016 03:48 PM Him b star? I no understand Naija law, y keeping dis guy there? If una no get proof release ,if una get proof,jail am, y keeping him? yor damn right they should not keep him there for nottin they should jail him or leave him period, Naija law is so up side down Note: I no b igbo, anybody when insult me, I go insult back, if u want reply B polite ooo
| |||||
Quote from: meli schmidt on 20-06-2016 03:48 PM Him b star? I no understand Naija law, y keeping dis guy there? If una no get proof release ,if una get proof,jail am, y keeping him? Why u come dey fear if u no b Ibo??? U dey xplain in advance. Note: I no b igbo, anybody when insult me, I go insult back, if u want reply B polite ooo
| |||||
Quote from: meli schmidt on 20-06-2016 03:48 PM Him b star? I no understand Naija law, y keeping dis guy there? If una no get proof release ,if una get proof,jail am, y keeping him? Note: I no b igbo, anybody when insult me, I go insult back, if u want reply B polite ooo Lolz this one wey u de warn people
| |||||
Ambigboboo... But i dont support biafra under dis man..... It can com from anoda person i will support.... ReplyGOD BLESS NIGERIA!!!
| |||||
Quote from: anna johnson on 20-06-2016 06:05 PM yor damn right they should not keep him there for nottin they should jail him or leave him period, Naija law is so up side down they are not keeping him there for nothing....the case is going on as scheduled. HE IS NOT ALLOWED TO BE ON BAIL.
| |||||
Quote from: meli schmidt on 20-06-2016 03:48 PM Him b star? I no understand Naija law, y keeping dis guy there? If una no get proof release ,if una get proof,jail am, y keeping him? Note: I no b igbo, anybody when insult me, I go insult back, if u want reply B polite ooo I strongly agree with you, they are just making d stupid kanu famous indirectly.
| |||||
Shine shine bobo Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 20-06-2016 04:03 PM Schmit,,,, d biaframadness wey dey him head still plenty so dem still dey observe am.... ...Fool@40... #Air nation shall prevail.
| |||||
Nothing person eyes no go see Reply
| |||||
Quote from: anna johnson on 20-06-2016 06:05 PM yor damn right they should not keep him there for nottin they should jail him or leave him period, Naija law is so up side down Thank God u understand me my Sis.
| |||||
Quote from: United united on 20-06-2016 06:16 PM Why u come dey fear if u no b Ibo??? U dey xplain in advance. I mean anybody when insult me I go insult back cus some people dey rude here
| |||||
Quote from: Angel Temi Best on 20-06-2016 06:20 PM Lolz this one wey u de warn people My dear some of Dem dey enjoy insult ,I no dey that one ,I never insult anybody here, I dey comment. Comot
| |||||
Quote from: Ola lekan on 20-06-2016 07:29 PM I strongly agree with you, they are just making d stupid kanu famous indirectly. Funny u
| |||||
Jahahajajaha,,, na wetin part of change don make u airbender become a moron at 40... Reply![]() ![]()
| |||||
Life is really hard on airbender... Reply
| |||||
Infact ur yeye lyf dey flog u front and back Reply
| |||||
My Schmit lyf imsef no dey fair BT we go look into him mata..,,, no just wori Reply
| |||||
they are not keeping him there for nothing....the case is going on as scheduled. HE IS NOT ALLOWED TO BE ON BAIL. ReplyWe still dey observe d mata.., d moron na threat to d nation
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot