princemma at 22-06-2016 05:26 PM (8 years ago) (m) stop posting tins like Davido taking a nap or Olamide's new handkerchief. they are not news Posted: at 22-06-2016 05:26 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 hmmmmmmm,,,, for this one..? dem no dey hear ram Posted: at 23-06-2016 03:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U guys u no wat i don't think dis post is real cos even the poster no even talk one word never mind make a comment... I have a funny feeling dat dis post is fake... naijapals dey hide make people for no stone to death Posted: at 23-06-2016 03:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 naijapals dey hide make people for no stone am to death Posted: at 23-06-2016 03:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What...who tell u say e get wife..?I no say him na confam player of diff leagues as far say woman dey involve..,,, BT d yeye boy no wetin I dey talk about Posted: at 23-06-2016 04:03 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quoter=dickieponga link=topic=298832.msg4924774#msg4924774 date=1466603159] Hahahahahahaha nice one bro..Nobsmalltin,,,, observing tins on point Posted: at 23-06-2016 04:05 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Zezprincess u no mean am,,,, so u dey broken hearted before....? Posted: at 23-06-2016 04:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oranty na recharge card carry u waka come here....? No wa,,, ur request have been tabled..,,, observing tins on point Posted: at 23-06-2016 04:09 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Spekay na whatsapp dem dey run...? If dem no put advert hw u tink say dem go make am...? At least make my conductor toshi Eba-elect see something benefit from naijapals too Posted: at 23-06-2016 04:12 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quoter=haji link=topic=298832.msg4924211#msg4924211 date=1466577266] I have a question, why is it that kison who only copy and paste one sentence for a particular topic is above Bourneidentity whose comment on a particular topic can full one note book and the guy is still hustling but him GDP(rating) no high still?  [Iquote] Hmmmmmmm,,,,, naijapals no send anybody o Posted: at 23-06-2016 04:15 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quoter=haji link=topic=298832.msg4924191#msg4924191 date=1466576094] na ur turn to win money na, so why you no go love gismania  [|quote] Shut up before I go shut am for u...,,, Must u be a FOOL..? Before naijapals even dash am recharge card she dey talk am say she like naijapals Posted: at 23-06-2016 04:18 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
So idiot,,,, no be today Posted: at 23-06-2016 04:18 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CHRISETTE BT naijapals no no that one Posted: at 23-06-2016 04:20 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mjyabah2 as Naijapals and him crew dey shy to come out talk,,,, person have to do am for them Posted: at 23-06-2016 04:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Winace infact u no get anything comment,,, waka comot make I see road pass Posted: at 23-06-2016 04:24 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 no forget ur ikebe for here,,, carry before u waka pass Posted: at 23-06-2016 04:26 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quoteauthor=Bourne Identity link=topic=298832.msg4923973#msg4923973 date=1466551694] I don tire....,,,,, tomorrow I go continue from page 8 I don come back Posted: at 23-06-2016 04:27 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Slimmygal ur talk na correct,,, it have been tabled Posted: at 23-06-2016 04:29 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oluyemibanjoko that one no fit happen unless naijapals sack some of his morons wey dey work for ram Posted: at 23-06-2016 04:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quoteauthor=haji link=topic=298832.msg4923108#msg4923108 date=1466514397] Guy only your comments don full 60 leave note book, watin dey happen... u no just get chill at all for this june prize moni, choi! guyz don turn gistmania to hustling ground oo...  [|quote] I no dey pursue any moni,,,, BT I wan reach no 2... Naijapals wey u dey...,,,? if I reach number 2 I no send una BT if that girl break record as d first girl to carry number 1 and una no give anything,,,,? I no mind to use to my savings just to locate and show u say I get some military training for my hand Posted: at 23-06-2016 04:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |