Hmmmmmmm,,,, me and naijapals go wear thesame shokoto dat day...,,,....? Posted: at 23-06-2016 04:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I no send una for my mata o...,,, infact ur change u fit keep am.. I No Send U BT say that girl carry first and nothing happen......,,,? Ehn....,,,,,? Na dier una go no say person dey vex for here... Posted: at 23-06-2016 04:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And make una go prepare come,,,, bcos I go create 500 new identity by that time wey una go chop craze and d smoke go dey comot from una moronic brain Posted: at 23-06-2016 04:42 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wetin I mean be say if una never start to dey ban me,,,,, una go ban me tire that day Posted: at 23-06-2016 04:43 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BT as for now make I dey observe dey go Posted: at 23-06-2016 04:44 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
but kison needs to be careful, Extremely over carefullllllll
E don dey careful these days Posted: at 23-06-2016 04:46 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ajani inspire me 2join Naijapals in 2011. Naijapals admin don fall my hand
If dem count d thousands of people wey Naijapals don fall dier hands,, ehnn,,,... U go dey cry Posted: at 23-06-2016 04:48 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Onwuchri ur request have been tabled Posted: at 23-06-2016 04:50 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ok I dey make progress for here,,, na page 5 I bin dey so Posted: at 23-06-2016 04:53 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make I go see other things I dey come back to continue from page 5 I bin stop Posted: at 23-06-2016 04:55 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
scottchris at 23-06-2016 03:13 PM (8 years ago) (m) Oga bournidentity.... I dey hail you ooo...
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 23-06-2016 03:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Scottchris your hailing has been tabled Posted: at 23-06-2016 06:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bourne i no see where i fit write again since u don occupy 2 whole pages... Posted: at 23-06-2016 08:12 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Why was part 2 of dis created wen man never finish part 1...? Posted: at 23-06-2016 08:13 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Obaneski at 23-06-2016 09:09 PM (8 years ago) (m) [quoteauthor=haji link=topic=298832.msg4923108#msg4923108 date=1466514397] Guy only your comments don full 60 leave note book, watin dey happen... u no just get chill at all for this june prize moni, choi! guyz don turn gistmania to hustling ground oo...  [|quote] I no dey pursue any moni,,,, BT I wan reach no 2... Naijapals wey u dey...,,,? if I reach number 2 I no send una BT if that girl break record as d first girl to carry number 1 and una no give anything,,,,? I no mind to use to my savings just to locate and show u say I get some military training for my hand Bourneidentity I believe naijapal and gistmania them go give her the prize if she win, but if them no give her, NA riot oo I will personally, single handed ly, Authoritatively, repeatedly, Continuously and practically report Naijapal and gistmania to EFCC, ICT, NAFDAC, NIMASA, NLC, TUC, OPC, APC and NDA for proper actions. Posted: at 23-06-2016 09:09 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Why dem no go give am her money, she deserve to be paid in full... But naijapals fit turnaround say competition no dey for June... Posted: at 24-06-2016 06:16 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
K01abinibi at 27-06-2016 11:23 AM (8 years ago) (m) Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi Posted: at 27-06-2016 11:23 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
K01abinibi at 27-06-2016 11:26 AM (8 years ago) (m) Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi Posted: at 27-06-2016 11:26 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi
U r very much welcomed cos u seem to be an intelligent person though intelligent people are not normally welcomed by admin but on behalf of everyone we are welcoming u.. Am only in a happy mood cos Okatee don talk say im no dey chase Slimmygal if not fcuk u cos i no care who u be u fcuking punk...P!ss off... Posted: at 28-06-2016 01:53 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na wa,,,,, I still dey for page 5 so....? Na him all these toris just dey waka come...,,,,,""""" I will see to it Posted: at 28-06-2016 05:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |