Posted: at | |
| |||||
Wetin I be wan comment just now self,please can any intelligent person here remind me of what I wanted to comment ? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
naijapals, una too dey lie joooo. i could remember i was banned sometimes ago without doing any of ur listed stories above, and same as some people i knew. unfortunately, some of them don vex delete dre account already. abeg, make una go find eazyatumeyi out for where una pursue am go. Reply
| |||||
Quote from: Opeyemi Oladipupo on 22-06-2016 06:24 PM Naijapals make I correct una for one out this una story. As for me no be say I no fit overcome and be in leaders board, but I just wan give some people ways to prove themselves and win becz no be only us they naijapals. I knw for sure that na only me una hate pass for una site becz na every time una they ban me but I no vex, I keep ma head straight for you people becz of likeness I gat for everybody for naijapals. I knw all those past winner did the same thing to make upcoming pals win in una contest. My dear You talk well...if I wanted to...I know the position I for de...buh some peeps wanted to crucify us...so we give them space...one of them is number one on the leader board for this month...so we chill Mk them win...I don't see why Naijapals still de complain... if we did like last month maybe de for don ban me...like seriously I purposely chill....so @Naijapals whether u rewarding this month or not is not an issue fr Us....cause we made up our mind from the on set...to let others Win
| |||||
Naijapals thank u for the reply but one thing wey me i no appreciate na the way una take murder english... ReplyWhy una no speak pidgin to save face...?
| |||||
Oya return me back to my normal drive as u guys convert me to righty tokunbo b4,,,, Reply
| |||||
Naijapals my question is why is it dat wen dem post pictures of beautiful girls and i ask for dere number d poster go go behind my back collect number con go poke dem why...? ReplyAnd a lot of these posters have not been banned especially Nametalkam, e don poke all d women wey im post for here but e no go ever give me number and na everytime e dey promise me say e go collect d number and i no say e dey collect dem, so admin why...? And wen i wan apply for admin job almost 2yrs ago why una no ansa me why...? I no say one of una dey chase Slimmygal which is against staff rules and regulation but una dey commit d offence why...? Don't u think u owe it to ur customers like us to give us an ansa wen we ask questions but u never do why...? I dey come back make i go chop cos dis hasn't finished by a long mile and besides why one of una no tell Chrisette say i dey wait for am dat time why..?
| |||||
As for now make I dey observe some morons naijapals children,,, I dey come back esp for d morons wey dey here Reply
| |||||
Naijapals u wan tell me say for ova 5 hours u never see kinxv32 delete...? Reply
| |||||
Chhaaaiiiiiiii naijapals and him people suppose dey go for sleeping competition...,,,, na their dem dey more active pass Reply
| |||||
Thanks for the unbanning Reply
| |||||
Laugh no go kill me oo some people just dey too dumb to understand things once you tell them them go carry am for head Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 01:19 AM Naijapals my question is why is it dat wen dem post pictures of beautiful girls and i ask for dere number d poster go go behind my back collect number con go poke dem why...? lmao, u no go kill person with laff for here. ur complain don tire nametalkam, so teyyyy e no gree see anything talk And a lot of these posters have not been banned especially Nametalkam, e don poke all d women wey im post for here but e no go ever give me number and na everytime e dey promise me say e go collect d number and i no say e dey collect dem, so admin why...? And wen i wan apply for admin job almost 2yrs ago why una no ansa me why...? I no say one of una dey chase Slimmygal which is against staff rules and regulation but una dey commit d offence why...? Don't u think u owe it to ur customers like us to give us an ansa wen we ask questions but u never do why...? I dey come back make i go chop cos dis hasn't finished by a long mile and besides why one of una no tell Chrisette say i dey wait for am dat time why..?
| |||||
dis dem naijapals admin no good ooooo, since them hear say na me and eazy go follow share him money, na dats why una kon ban d dude abi? dia ris god, make una contunu. god is seeing everything we are doing. Reply
| |||||
Quote from: Racheal SUNDAY on 23-06-2016 12:50 AM My dear You talk well...if I wanted to...I know the position I for de...buh some peeps wanted to crucify us...so we give them space...one of them is number one on the leader board for this month...so we chill Mk them win...I don't see why Naijapals still de complain... if we did like last month maybe de for don ban me...like seriously I purposely chill....so @Naijapals whether u rewarding this month or not is not an issue fr Us....cause we made up our mind from the on set...to let others Win Don't mind naijapals jare... It was like they don't knw wetin then they talk, they forget that we past winner are not selfish. But mak I just they observe them.
| |||||
Naijapals abeg make una behave.. You say we are all ''ADMIN'' at first when I post stuffs for peeps to read, una go post am.. For over three months I come here with very good and interesting articles after so many research, I POST to see people reaction and within thirty minutes my post gets deleted, thought it was a mistake at first but damn!!! Wetin I do una? Reply
| |||||
@Fire_bender dey vex for una gan ooo.. Una delete all him comment points come still ban am.. Make una restore those points and get the dude back on here... Like say d guy dey, I for don win SUREBET for this EURO 2016..! Reply
| |||||
Quote from: Haso on 23-06-2016 09:00 AM @Fire_bender dey vex for una gan ooo.. Una delete all him comment points come still ban am.. Make una restore those points and get the dude back on here... Like say d guy dey, I for don win SUREBET for this EURO 2016..! na true ooooooo, i no dey see fire_bender again oooooo. una no dey do well at all ooooo
| |||||
When I tell una say see me naijapals see banning madness una tink say my observation na for nothing....? Reply
| |||||
I never come back,,, I only peep wetin dey sup Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online