Posted: at | |
| |||||
lift ban on Ajanni and Fire-bender and Notify them..../. Reply
| |||||
Quote from: Haso on 23-06-2016 09:00 AM @Fire_bender dey vex for una gan ooo.. Una delete all him comment points come still ban am.. Make una restore those points and get the dude back on here... Like say d guy dey, I for don win SUREBET for this EURO 2016..! No disrespect to fire_bender but he was not making any reasonable comment and he was in the habit of waking up old dead posts.. Na one line same comments e dey give which was annoying...So i wasn't surprised he was banned...
| |||||
wet dickman2 and politicsxguru Reply
| |||||
Quote from: Cyntygal on 23-06-2016 08:50 PM wet dickman2 and politicsxguru na true oo way politicsxguru the "wasted generation" guy.. but de guy self can be very annoying..
| |||||
Quote from: Cyntygal on 23-06-2016 08:50 PM wet dickman2 and politicsxguru
| |||||
Naijapals i don come back make i continue my rant... ReplyU guys have d audacity to tell us say una no go tell us if competition dey or not..why..? Una no no say country hard das y some people dey compete cos dem need d money to take buy fuel to power dere generator which is used to charge dere fones which enables dem to compete. Look at dis somebody suffer for a whole month and e be top leader until d end of d month wey una con tell am say dere was no competition for d month after im don invest money and time to compete, how do u think he will feel...? Pls ansa me..
| |||||
We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position.... ReplyWe don't even know d personnel working for naijapals why..? It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..? How come you don't have a customer complaints officer why... How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...? How come naijapals don't have a dating site why..? And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands... And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..? The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..? Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..? U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
| |||||
Anoda thing admin once someone wins any of ur competition then dey shouldn't be allowed to compete again... ReplyLike i said before u better have a dating forum or site b4 someone beats u to it...
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 11:46 PM We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position.... Well said... But you and slimmygal sha, una Neva tell naijapal wating dey really happen o. We don't even know d personnel working for naijapals why..? It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..? How come you don't have a customer complaints officer why... How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...? How come naijapals don't have a dating site why..? And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands... And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..? The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..? Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..? U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 11:46 PM We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position.... We don't even know d personnel working for naijapals why..? It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..? How come you don't have a customer complaints officer why... How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...? How come naijapals don't have a dating site why..? And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands... And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..? The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..? Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..? U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Writing is my passion and facts-proofing is my hobby, I have been writing at Gistmania for close to a decade now and It is one of the most exciting things I do. Outside writing, I love enjoying time with my loved ones - if you have any tip for me, please do get in touch
| |||||
Quote from: kaygee on 24-06-2016 11:16 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() No forget d people wey dey advertise dere products here dey pay naijapals abi u tink say na free...? My bruv no be free oo...
| |||||
Quote from: haji on 24-06-2016 08:14 AM Well said... But you and slimmygal sha, una Neva tell naijapal wating dey really happen o. Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..? D guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween... Slimmy na my girl...
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 12:56 PM Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..? no gree oo, after all na one missing rib guys dey find no be 2 so if u see ur own missing rib no let am go....lolD guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween... Slimmy na my girl...
| |||||
Novice I beg go help me tell ur 1st wife wey dey here so,,,,,, no be mia d 1 wey run leave u BT dat ray wey dey help u shine ur congo that 2 of u are FOOOLLLSSSSSSSSS.........!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
I only waka come peep,,, ,,, ,,, I never come Reply
| |||||
Na wetin dey happen here sef....? Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 11:46 PM We need someone we can report to so dat our complaints can be investigated and i would like to nominate Slimmygal for dat position.... bros, i don laff piss for pant here ooooooo. as u be spokesman for we customers, i dey ur back dey support u. We don't even know d personnel working for naijapals why..? It's like through speculation dis and dat works for admin which we are not sure..why..? How come you don't have a customer complaints officer why... How come u allow some beautiful women not to show dere faces why...? How come naijapals don't have a dating site why..? And when u create a dating site from dere we can choose our wives and women can choose dere husbands... And when i ask for personal protection for Slimmygal u never ansa me why..? The most important is dat since ur inception u have never had a party for ur customers and it's ur customers who are keeping dis company afloat why..? Don't u think as a show of appreciation u should at least appreciate ur customers by organizing once in a year's party for dem so why haven't u..why..? U just can't take and take from us ur customers cos dere's a limit to human endurance...
| |||||
Quote from: dickieponga on 23-06-2016 10:18 PM Naijapals i don come back make i continue my rant... format don change, dre own na to take from us and nothing like giving in dre own dictionary again. awun business centre. U guys have d audacity to tell us say una no go tell us if competition dey or not..why..? Una no no say country hard das y some people dey compete cos dem need d money to take buy fuel to power dere generator which is used to charge dere fones which enables dem to compete. Look at dis somebody suffer for a whole month and e be top leader until d end of d month wey una con tell am say dere was no competition for d month after im don invest money and time to compete, how do u think he will feel...? Pls ansa me..
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-06-2016 12:56 PM Oh boy see me see trouble oo na so one guy Okatee con dey warn me over Slimmygal wetin i do dis guy..? lol. u still never cut okatee brokus? funny u though, inshort anytime i remember say me and u don fight before, i go just dey laff for here. nothing do u my bro, we're all for each other. D guy tell me say na im dey marry am i don warn am sey if i catch am e go see ween... Slimmy na my girl...
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online