Na who wey dey talk say e go like im pikin to dey fetch water for im teacher....? Na him be sey all of una be konfirm morons...,,, weda u go private or public na book to learn or hard labor wey una parent send una go do for SCH ni...? And all of una shut up until now una come dey open up sey all dese kain rubbish happen 4 una days...,,, as in unto wat levels nw...,,,? Make we come tank n congratulations una teacher abi na to arrest dem sef....,,,? Well my morons...,,,, e dey too late Posted: at 14-07-2016 09:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make una no fail to tell una pikin wey dey private or public to report such kain rubbish for dem to b interrogation and possibly jail Posted: at 14-07-2016 09:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This issue has two ways to judge it. 1 If the water is to use in the class room then i don't see anything bad with that but If the is for the teacher to use in his own house, the that is very bad of the teacher. Posted: at 14-07-2016 09:40 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
module at 14-07-2016 09:42 PM (8 years ago) (m) Very bad. What if they are knocked down by a moving car Posted: at 14-07-2016 09:42 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg leave dem,na public school.it is allowed. Posted: at 14-07-2016 09:53 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 I beg na where dem drop fowl sense keep...,,,, make person look 4 d sense to gi una small out of it...,,, seriously..,,, una urgently need am I dey tell you Posted: at 14-07-2016 09:59 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lucasnatty at 14-07-2016 10:18 PM (8 years ago) (m) No big deal there maybe na student wen come late 2 school ask well Posted: at 14-07-2016 10:18 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
climax_man at 14-07-2016 10:51 PM (8 years ago) (m) Hmmmm I think dis is nt too bad,maybe it is d pupils dat d teacher want to use d water for.. Posted: at 14-07-2016 10:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scottchris at 14-07-2016 11:52 PM (8 years ago) (m) I thought that was your school but I con remember say u drop out the first year.. Shame..
Hahahahahahahaaaa
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 14-07-2016 11:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 15-07-2016 02:17 AM (8 years ago) (m) Imagine a whole sch no water,,,,,pls dont blame d teachers joor,,,,, Posted: at 15-07-2016 02:17 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 15-07-2016 05:20 AM (8 years ago) (f) Its good dat picture has finally expose dis teachers. I pray d deputy governor who is in charge of schools will do something fast abt dis. Posted: at 15-07-2016 05:20 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
okuboye at 15-07-2016 07:44 AM (8 years ago) (m) very wrong, can Ambode children fetch for school use. nonsense Posted: at 15-07-2016 07:44 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oways at 15-07-2016 11:09 AM (8 years ago) (m) There is nothing wrong in it..the only fear i have, is the crossing of the major road Posted: at 15-07-2016 11:09 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Veron02 at 15-07-2016 02:32 PM (8 years ago) (m) dat one na normal tin na Posted: at 15-07-2016 02:32 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
okatee at 16-07-2016 01:29 AM (8 years ago) (m) IF NA ME EHNN...I GO REMOVE MY PIKIN FROM DAT SKUL Posted: at 16-07-2016 01:29 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EDDYPRINCE at 16-07-2016 05:47 PM (8 years ago) (m) HMMMMMMM OBSERVING Posted: at 16-07-2016 05:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 16-07-2016 05:48 PM (8 years ago) (m) HMMMMMMM OBSERVING Posted: at 16-07-2016 05:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 16-07-2016 05:49 PM (8 years ago) (m) HMMMMMMM OBSERVING Posted: at 16-07-2016 05:49 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 16-07-2016 05:51 PM (8 years ago) (m) HMMMMMMM OBSERVING Posted: at 16-07-2016 05:51 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 16-07-2016 05:52 PM (8 years ago) (m) HMMMMMMM OBSERVING Posted: at 16-07-2016 05:52 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |