prencess at 17-02-2010 09:42 AM (15 years ago) (f) Reply |
wallas at 17-02-2010 10:17 AM (15 years ago) (m) i no dey surprise, she fit abort me sef.........abeg make una dey watch out una fellow naija pals Posted: at 17-02-2010 10:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 17-02-2010 10:18 AM (15 years ago) (m) i no dey surprise, she fit abort me sef.........abeg make una dey watch out una fellow naija pals Posted: at 17-02-2010 10:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 17-02-2010 11:03 AM (15 years ago) (m) i no dey surprise, she fit abort me sef.........abeg make una dey watch out una fellow naija pals Posted: at 17-02-2010 11:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ezemene at 17-02-2010 11:36 AM (15 years ago) (f) Its too bad Posted: at 17-02-2010 11:36 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
my sis even if it is true dont mind dem,that is how they said they saw bimbo in hell
lol i kno ... and who is bimbo? Posted: at 17-02-2010 02:43 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dachoice at 17-02-2010 02:54 PM (15 years ago) (m) it is not a new thing over there in britain and the U.S, the celebrities over there do not have private life. Posted: at 17-02-2010 02:54 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
abbason at 17-02-2010 03:15 PM (15 years ago) (m) this is the reward of being popular, come to think of this, does that means nothing happen at all? remember to every statement there are always some element of true. Posted: at 17-02-2010 03:15 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
well, we await the outcome Posted: at 17-02-2010 10:48 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
donwitty at 17-02-2010 11:24 PM (15 years ago) (m) anytn wey you no want ? no be to troway? Posted: at 17-02-2010 11:24 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Keffejude at 18-02-2010 02:18 AM (15 years ago) (m) uche jumbo dat local slot she fit count 100bn abengy make she wakeup she 2 dey fantasize all dis yeye charge and bail lawer self wen commote with 3rdclass na waoooh Posted: at 18-02-2010 02:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
noble74 at 18-02-2010 02:56 AM (15 years ago) (m) she had an abortion so what? doesnt she have the right? she also has the right to sue anyone, nigeria should be a democratic country right? Posted: at 18-02-2010 02:56 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
fante at 18-02-2010 02:07 PM (15 years ago) (f) if she abort 6 month pregnant she will not be alife today because 6 month baby is big inside the belly now....that is not true that she did abort it..i am a mother and i working in the hospital i know how 6 month baby is so its not possible Uche Jombo to be alife now talk... but if someone say 1week or 2 month abort i can agree but not 6 month not true Posted: at 18-02-2010 02:07 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
fante at 18-02-2010 02:10 PM (15 years ago) (f) she dit not abort it Posted: at 18-02-2010 02:10 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
fante at 18-02-2010 02:11 PM (15 years ago) (f) she did not abort it Posted: at 18-02-2010 02:11 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
aweh at 18-02-2010 03:22 PM (15 years ago) (m) na wahoo, miss jombo yu mean say na lie ? hmm ,think welioo b4 yu jump to eat ur 100 trillion naira . magomago people. Posted: at 18-02-2010 03:22 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
aweh at 18-02-2010 03:43 PM (15 years ago) (m) na wahoo 100trillion  sorry 100billion hahahahahahah , monkey bussiness. Posted: at 18-02-2010 03:43 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ceenod at 18-02-2010 06:40 PM (15 years ago) (m) 100bn naira...na thief she be.
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 18-02-2010 06:40 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Uche i beg go 2 abuja and buy me a house and a very sharp 4matic jeep, since u dey expect dis kind money , abeg go buy dem in advance , i no say u go win de case and dem go pay u, Posted: at 19-02-2010 01:06 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ceenod at 19-02-2010 06:43 AM (15 years ago) (m) pay wetin, mehn d sumz jst ridiculus
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 19-02-2010 06:43 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |