sandler at 19-08-2016 08:47 PM (7 years ago) (m) Wasted Generation Posted: at 19-08-2016 08:47 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shagbe at 19-08-2016 08:47 PM (7 years ago) (m) Two wrongs is now equal to one right. What about the 13 percent derivatives? Now that all the pipelines are being blown of, then there will be no revenue to be shared. I still believe 13 percent of zero will be equal to zero and I wonder what resources the FG will use to meet the NDA's wish list and also get the pipes back on track. Let us have a rethink. Violence does not pay. Posted: at 19-08-2016 08:47 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idiot...stop talking from your anus. use your brain for once. PDP WAS IN POWER FOR 16 YEARS, NOTHING DONE. APC IN POWER FOR 1 YEAR, YOU EXPECT MIRACLES.. EWU MONKEY
Guy I no say na ves dey make u talk dis rubbish for myside like say I follow una dey wear naija political cap 4head..,, nw go back.., rewind ursef backwards n see weda u go call mi idiot again.. No fear.., just do as I talk Posted: at 19-08-2016 09:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osarobo62 at 19-08-2016 09:24 PM (7 years ago) (m) person wey dey happy say neighbor beat im papa ,...na yeye pikin. OIL DOES NOT BELONG TO THE MILITANTS OR NIGER DELTANS ALONE,....IT BELONGS TO ALL NIGERIANS. So nobody should rejoice that the pipelines are being blown off. Posted: at 19-08-2016 09:24 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Mykie010 at 19-08-2016 09:58 PM (7 years ago) (m) you must be stupid Were you living under a rock when Buhari wanted to go to ogoni land about 2-3 months ago, but the militants threatened him not to come. And what did Jonathan do for the Niger delta people (his own people) nothing. I wonder why people refuse to exercise common sense
just continue to start insult ur father. Posted: at 19-08-2016 09:58 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mumu shut up b4 I shut u up....,, u dey mental...? Get sense you no see your own big head wey sense full inside ANUOFIA LIKE U Posted: at 19-08-2016 10:03 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Onye zuzu HUMANresurce nna gi bu onye iberibe..., If I say u lack brain, e go be like say nah curse.. Now that u ve checked my big head sey sense full inside,, shey u don gained any brain from am..,? abi na empty skull u still dey cari waka lyk madman with no direction.., Onye Uwa Mmebi... Posted: at 19-08-2016 10:27 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ael1990 at 19-08-2016 10:48 PM (7 years ago) (m) just continue to start insult ur father.
what a dimwit you are Posted: at 19-08-2016 10:48 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
dareper at 19-08-2016 10:48 PM (7 years ago) (m) As buhari.no want hear. He must hear by fire by force. Posted: at 19-08-2016 10:48 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
jp-free at 20-08-2016 12:44 AM (7 years ago) (m) mumu shut up b4 I shut u up....,, u dey mental...? Get sense A man that is already down is not afraid to fall down, two days of militancy can not equate 50 years of oil destruction. Reality speak Dr Ken Sarowiwa said it his execution will not stop agitation. Posted: at 20-08-2016 12:44 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
AlutaCon at 20-08-2016 12:50 AM (7 years ago) (m) Make una burn bomb if na good thing. Oya O! Boko boys don do their own and them get death in return O. Now na una turn! A word is enough for the wise... Posted: at 20-08-2016 12:50 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
morgan1 at 20-08-2016 01:46 AM (7 years ago) (m) Posted: at 20-08-2016 01:46 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
gogoman at 20-08-2016 05:42 AM (7 years ago) (m) keep it up Posted: at 20-08-2016 05:42 AM (7 years ago) | Grande Master | |
Reply |
GermoDon at 20-08-2016 06:06 AM (7 years ago) (m) Yawa dey gas o Posted: at 20-08-2016 06:06 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Zadok1 at 20-08-2016 06:47 AM (7 years ago) (m) idiot...stop talking from your anus. use your brain for once. PDP WAS IN POWER FOR 16 YEARS, NOTHING DONE. APC IN POWER FOR 1 YEAR, YOU EXPECT MIRACLES.. EWU MONKEY
Pure Nigerian Mentality Zoo mentality even when he will be 8 years you will still has to wait till it complete 16 years. to see change. Posted: at 20-08-2016 06:47 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kayveetee at 20-08-2016 08:47 AM (7 years ago) (m) Mmm, I pity those Niger Deltas. Heavy gun wey them dey wield dey shack them. How I go open eye begin dey bomb my own land & the resources ? Na bastard my papa born me ? Posted: at 20-08-2016 08:47 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mynameis1 at 20-08-2016 11:03 AM (7 years ago) (m) Those guys are fighting for their rights... Posted: at 20-08-2016 11:03 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 20-08-2016 01:20 PM (7 years ago) (m) Weldon!!!!! Posted: at 20-08-2016 01:20 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Na untill apc go reverse dat dia politikin CHANGE!!! Posted: at 20-08-2016 01:25 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
I just dey observe! Posted: at 20-08-2016 02:09 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |