bayonel3 at 8-08-2016 02:38 PM (8 years ago) (m)  There is nothing we won't see in this world.The name of this school is weird as ever. Which one be Ashawo school? 
I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom Posted: at 8-08-2016 02:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
|
benosky4 at 8-08-2016 02:41 PM (8 years ago) (m) Photoshop
#MyVerdict. Posted: at 8-08-2016 02:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 8-08-2016 02:53 PM (8 years ago) (m) O boi Dicky na hia u do ur study Posted: at 8-08-2016 02:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ruthie at 8-08-2016 02:59 PM (8 years ago) (f) hahaha....... Posted: at 8-08-2016 02:59 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
This school go dey for Benin Posted: at 8-08-2016 03:07 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
elchymo at 8-08-2016 03:11 PM (8 years ago) (m) Na dis school wey Dareper pass out from, and him headboy for the school sef Posted: at 8-08-2016 03:11 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
christ96 at 8-08-2016 03:12 PM (8 years ago) (m) which state? local govt? and community the school dey? fake news Posted: at 8-08-2016 03:12 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mynameis1 at 8-08-2016 03:24 PM (8 years ago) (m) Billboard without address... Signs of Photoshop Posted: at 8-08-2016 03:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yes even most of there student is in abroad doing there masters and phd. Posted: at 8-08-2016 03:29 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kison at 8-08-2016 04:18 PM (8 years ago) (m) EVERYTHING NA NEWS FOR NAIJA,,POSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………… Posted: at 8-08-2016 04:18 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kingcalors at 8-08-2016 05:14 PM (8 years ago) (m) Nothing is new in Nigeria Posted: at 8-08-2016 05:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 8-08-2016 05:24 PM (8 years ago) (m) Posted: at 8-08-2016 05:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
schmit at 8-08-2016 05:26 PM (8 years ago) (f) Na wa Posted: at 8-08-2016 05:26 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
dareper at 8-08-2016 06:26 PM (8 years ago) (m) A na change Posted: at 8-08-2016 06:26 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 8-08-2016 06:32 PM (8 years ago) (m) guy which day them release u from prison for impregnating your neigbour's she-goat Posted: at 8-08-2016 06:32 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 8-08-2016 06:47 PM (8 years ago) (m) Yes even most of there student is in abroad doing there masters and phd.
e be like say one of ya sis dey Italy dey do am come dey send u money wey u take dey do fine boi. Hahahaha Posted: at 8-08-2016 06:47 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 8-08-2016 06:49 PM (8 years ago) (m) I FOR LIKE TEACH FOR THIS KIND SCHOOL OH Posted: at 8-08-2016 06:49 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
danielsony at 8-08-2016 07:14 PM (8 years ago) (m) Ashawo promo! Posted: at 8-08-2016 07:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I FOR LIKE TEACH FOR THIS KIND SCHOOL OH
Bro,I believe u!!!!!lol Posted: at 8-08-2016 07:18 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |