BIAFRA Leader, Nnamdi Kanu Released From Kuje Prison After 2 Years Of Detention (VIDEO/PICS) (Page 2)

Date: 28-04-2017 7:07 pm (8 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- BournIdentity at 30-04-2017 03:00 AM (8 years ago)
(m)
When dem release foul from cage e no mean sey that okuko don gain freedom, e only commout to take fresh air. Na only fools go dey hail wetin wey no dey for paper.... ,,,, im cage still dey wait am
Posted: at 30-04-2017 03:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2017 03:07 AM (8 years ago)
(m)
@ dynasty4all....,,, Buhari no no u or where u want make e go but dat ur piece of shit old stricken sick kanu go still revisit d HELL wey e dey come from Grin
Posted: at 30-04-2017 03:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2017 03:10 AM (8 years ago)
(m)
@manfred1,...., u are a fool..., na hu get time to watch una sick idiot....?
Posted: at 30-04-2017 03:10 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2017 03:17 AM (8 years ago)
(m)
@DJSNIPPER ,,... Ebi like sey dem shoot u gun for nyash,,, ur brain don knock.. I beg jump inside yaba left dey yarn ur fellow sick morons dis kain quote to give dem hope of tomorrow, imbecile
Posted: at 30-04-2017 03:17 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2017 03:23 AM (8 years ago)
(m)
@Mykie010,,,,... Chhaaaiiiiiiii,,,.... puppy010 I see u.. up till nw @ur age u still dey recite d old poem wey ur piken teach u,,. I beg tell dem sey u dey close to ur grave make dem teach u sthg new.., ode
Posted: at 30-04-2017 03:23 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions