Lady Takes To Twitter To Describe The D..k Size Of Her Supposed Boyfriend, See His Reaction (Photo)

Date: 02-05-2017 7:52 am (8 years ago) | Author: kacy lee
- at 2-05-2017 07:52 AM (8 years ago)
(f)


This thing must have been really painful for this guy mehn!

Read their conversation after the cut..






Posted: at 2-05-2017 07:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero
- Haso112 at 2-05-2017 08:02 AM (8 years ago)
(m)
Hahahaha... Chaley, na so life dey jare.... Some women sef dey run when dem see LONG THING.... Everybody's got CHOICES ''In Sarkodie's voice''....
Posted: at 2-05-2017 08:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 2-05-2017 08:54 AM (8 years ago)
(f)
Yeye dey smell
Posted: at 2-05-2017 08:54 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- blowout at 2-05-2017 09:27 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Haso112 on  2-05-2017 08:02 AM
Hahahaha... Chaley, na so life dey jare.... Some women sef dey run when dem see LONG THING.... Everybody's got CHOICES ''In Sarkodie's voice''....
yes o choices. some go see long thing dem go run, some go see short thing dem go run, some go see nothing dem go run
Posted: at 2-05-2017 09:27 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 2-05-2017 09:41 AM (8 years ago)
(m)
This one na yawa class,,    yawa don gas where u dey..?          
Posted: at 2-05-2017 09:41 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 2-05-2017 10:26 AM (8 years ago)
(m)
And when these kain babes see better machine now dem go dey shout say dem intestine don burst  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 2-05-2017 10:26 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Larry28 at 2-05-2017 10:47 AM (8 years ago)
(f)
Rubbish
Posted: at 2-05-2017 10:47 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emytex74 at 2-05-2017 12:32 PM (8 years ago)
(m)
Mad people everywhere nonsense
Posted: at 2-05-2017 12:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- christianity at 2-05-2017 02:52 PM (8 years ago)
(m)
News less news
Posted: at 2-05-2017 02:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 2-05-2017 02:54 PM (8 years ago)
(m)
Nonsense,,,,,,
Posted: at 2-05-2017 02:54 PM (8 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions