wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
Posted: at 7-04-2010 10:13 AM (15 years ago) | Upcoming
just2sexy at 8-04-2010 02:29 PM (15 years ago) (m)
when person go take agbo gedi gedi finish, instead of am to go look for place sleep, them go say nah naijapals dem one enter... make amadioha bless u poster.
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 8-04-2010 02:29 PM (15 years ago) | Hero
see una mouth but y we Nigerians no dey hear word, wen we say go na dat time we come, if i say open una no go open na i say no open una go open. but somtin dey worry una sha ooo
Posted: at 8-04-2010 03:49 PM (15 years ago) | Upcoming
when person go take agbo gedi gedi finish, instead of am to go look for place sleep, them go say nah naijapals dem one enter... make amadioha bless u poster.
may amdioha bless u too
Posted: at 8-04-2010 04:02 PM (15 years ago) | Upcoming