Be advised "do not open" DANGER (Page 4)

Date: 07-04-2010 10:13 am (15 years ago) | Author: Tity MOMOH
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- itmomoh at 19-04-2010 04:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: add12 on 19-04-2010 04:17 PM
nonsense.

sense
Posted: at 19-04-2010 04:33 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 19-04-2010 05:27 PM (15 years ago)
(m)
i don talk am
Posted: at 19-04-2010 05:27 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- swagsb at 19-04-2010 08:04 PM (15 years ago)
(f)
at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode Tongue
Posted: at 19-04-2010 08:04 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- moneyinbrakemi at 19-04-2010 08:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL

Guy you don dey KOLO?
See this newbie wen e manage reach upcoming by chance dey yab Real NaijaPals?
Wonders shall never end.
Posted: at 19-04-2010 08:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omoshally at 19-04-2010 08:22 PM (15 years ago)
(f)
mchew!!!
Posted: at 19-04-2010 08:22 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- marvy86 at 20-04-2010 11:27 AM (15 years ago)
(m)
o men u dey try sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,nobi ur 4ort.........................................................................jst kep am up,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no vex oh make i ask u dis question......................................................u b pastor or dat white tin wey dey ur cloth na waitin b dat self
Posted: at 20-04-2010 11:27 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- itmomoh at 20-04-2010 11:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM
at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode Tongue

no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu
Posted: at 20-04-2010 11:42 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 20-04-2010 11:51 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on 19-04-2010 08:20 PM
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL

Guy you don dey KOLO?
See this newbie wen e manage reach upcoming by chance dey yab Real NaijaPals?
Wonders shall never end.


no b small wonder shal neva end, wen dem go warn una make una no open u ode/mumu stil go open, na who com dey kolo? no b u yeye pinkin. NONSENSE
Posted: at 20-04-2010 11:51 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 20-04-2010 11:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: omoshally on 19-04-2010 08:22 PM
mchew!!!

Thk u, d same to u
Posted: at 20-04-2010 11:53 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 20-04-2010 03:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: marvy86 on 20-04-2010 11:27 AM
o men u dey try sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,nobi ur 4ort.........................................................................jst kep am up,,,,,,,,,,,,,,,,,,,no vex oh make i ask u dis question......................................................u b pastor or dat white tin wey dey ur cloth na waitin b dat self

thk jare no mind una wen no dey hear word, well sha d white tin na tie
Posted: at 20-04-2010 03:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- swagsb at 20-04-2010 08:25 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 20-04-2010 11:42 AM
Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM
at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode Tongue

no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu

see u mannerless idiot. person com new instead make u welcome me u dey insult me but anyway i no blame u.i for don figure am out dat u be yeye i blame myself. oponu like u Cheesy Wink(just kiddin)
Posted: at 20-04-2010 08:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-04-2010 02:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: swagsb on 20-04-2010 08:25 PM
Quote from: itmomoh on 20-04-2010 11:42 AM
Quote from: swagsb on 19-04-2010 08:04 PM
at poster: na oxygen u dey use abi wetin? ode Tongue

no i no dey use oxygen n b4 i 4get u too na ode/mumu

see u mannerless idiot. person com new instead make u welcome me u dey insult me but anyway i no blame u.i for don figure am out dat u be yeye i blame myself. oponu like u Cheesy Wink(just kiddin)

ahhh sorry ehh, u 4 talk am since say u b JJC, well sha welcom yeye pinkin Grin Cheesy ;)lol
Posted: at 21-04-2010 02:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 21-04-2010 02:38 PM (15 years ago)
(m)
you don come again with this damm shittt!!!!




clicl here!

Posted: at 21-04-2010 02:38 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- itmomoh at 21-04-2010 03:03 PM (15 years ago)
(m)
wetin i go do wit all dis pikins wen dey 9japals
Posted: at 21-04-2010 03:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- neossha at 21-04-2010 03:12 PM (15 years ago)
(f)
lmao @post nd comments
Posted: at 21-04-2010 03:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 21-04-2010 03:23 PM (15 years ago)
(m)
trash
Posted: at 21-04-2010 03:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sydneyiyke at 21-04-2010 04:39 PM (15 years ago)
(m)
am sure u must have taken gbana....
Posted: at 21-04-2010 04:39 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- olawaleajayi at 21-04-2010 05:57 PM (15 years ago)
(m)
Na u mumu pass
Posted: at 21-04-2010 05:57 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kani_mendez at 21-04-2010 06:02 PM (15 years ago)
(m)
@ poster, u be FEMALE FOWL honeypot, Infact u be confirm Akpa Amu
Posted: at 21-04-2010 06:02 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Mistura at 21-04-2010 06:07 PM (15 years ago)
(f)
wey d danjer

Posted: at 21-04-2010 06:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8

Featured Discussions