Be advised "do not open" DANGER (Page 7)

Date: 07-04-2010 10:13 am (15 years ago) | Author: Tity MOMOH
1 ... 4 5 6 [7] 8
- itmomoh at 15-06-2010 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 15-06-2010 10:53 AM
Not funny, a waste of time reading this post

e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion?
Posted: at 15-06-2010 12:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- get2prochrist at 15-06-2010 12:42 PM (14 years ago)
(m)
Itmomoh na now i understand ur joke.
Posted: at 15-06-2010 12:42 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sekola4love at 15-06-2010 12:47 PM (14 years ago)
(f)
u dey mad 4 head
Posted: at 15-06-2010 12:47 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- bello93 at 15-06-2010 04:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.
Posted: at 15-06-2010 04:18 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cutekay at 16-06-2010 11:37 AM (14 years ago)
(f)
lol...good one..
Posted: at 16-06-2010 11:37 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 16-06-2010 12:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 15-06-2010 08:35 AM
Quote from: ironlady on 14-06-2010 12:31 PM
AND DIS IS STYLLL AS LAME AS -----BESIDEEESSS CANT SEE NO DANGER!BUH UR PIX SCARE ME(NO OFFENSE)

ooohh sorry, den close ur eyes


 Angry Sad Sad Sad :'( :'( Grin
Posted: at 16-06-2010 12:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: get2prochrist on 15-06-2010 12:42 PM
Itmomoh na now i understand ur joke.

thnk u ooo, more kpomo to ur egusi
Posted: at 21-06-2010 02:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sekola4love on 15-06-2010 12:47 PM
u dey mad 4 head

no but u get cancer of the eye n brain, pls go c ur carpenter lol
Posted: at 21-06-2010 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bello93 on 15-06-2010 04:18 PM
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.

ahhh hw u take kn sef, abi u b witch? ooo i don 4get we bn dey take d tin 2geda
Posted: at 21-06-2010 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
Posted: at 21-06-2010 02:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- cutekay at 22-06-2010 01:12 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 21-06-2010 02:47 PM
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
ur welcum...
Posted: at 22-06-2010 01:12 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- brizio at 22-06-2010 02:00 AM (14 years ago)
(m)
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke
Posted: at 22-06-2010 02:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sanya01 at 22-06-2010 02:33 AM (14 years ago)
(m)
c ur head!!! na wetin u lyk bdis
Posted: at 22-06-2010 02:33 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sunme at 22-06-2010 06:53 AM (14 years ago)
(m)
ehm hahaha i'm lafin my happiness out
Posted: at 22-06-2010 06:53 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: brizio on 22-06-2010 02:00 AM
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke

wetin com concern u, abi u wan... ?
Posted: at 22-06-2010 11:15 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...
Posted: at 22-06-2010 11:18 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Reahme at 23-06-2010 02:30 PM (14 years ago)
(m)
It makes no meaning to me man
Posted: at 23-06-2010 02:30 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sanya01 at 23-06-2010 02:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin
Posted: at 23-06-2010 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:46 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Reahme on 23-06-2010 02:30 PM
It makes no meaning to me man

hw e go mean anytin to u wen be say u b newbie, u still b small pinkin, d joke na 4 big pinkin
Posted: at 24-06-2010 08:46 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 23-06-2010 02:33 PM
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin

hw u take kn sef? but i don wake up sha, so make u go sleep
Posted: at 24-06-2010 08:47 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  3. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  4. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  5. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed

  8. 28-Year-Old Pastor's Daughter, Gifty Kyere Dies Mysteriously At 23-Yr-Old Boyfriend’s Home

  9. Nigerians React As Candidates Call Out JAMB Over Just Released 2025 UTME Results

  10. Pat Utomi Bows Out of Politics, Declares Total Exit from Public Office And Government Deals

  11. Midnight Fire Guts Fegge Building, Destroys Multi-Million Naira Property

  12. NAPTIP Rescues 2-Year-Old Sold For ₦100,000, Hunts For Child’s Real Parents

  13. Church Worker, John Bargo Shot In Abuja as Police Officers’ Reckless Gunplay Turns Tragic

  14. Uproar In Delta As Mother And Her Young Girl Beat Father To Death

  15. Ondo Police Smash Notorious Car Theft Syndicate, Recover Stolen Vehicles Worth Millions

  16. Two Suspected Burglars Nabbed For Stealing Boxers, Singlet, Shirts In Ogun

  17. ISWAP Informant Neutralised By Nigeria Troops In Borno Night Ambush

  18. "Netflix Rejection Nearly Broke Me” — Smart Money Woman Creator, Arese Ugwu Opens Up

  19. “How Am I A Threat?” – 2Face Idibia Breaks Silence Amid Ongoing Public Scrutiny (Video)

  20. Tinubu Is Performing! Only The Blind Will Say Otherwise - FCT Minister Wike Praises President


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  3. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  4. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  5. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  6. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  7. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  8. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  9. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  10. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo


TOP MEMBERS:

Featured Discussions