e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion?
Posted: at | |
Quote from: frenzeecool_08 on 15-06-2010 10:53 AM Not funny, a waste of time reading this post e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion?
| |||||
Itmomoh na now i understand ur joke. Reply
| |||||
u dey mad 4 head Reply
| |||||
Quote from: itmomoh on 7-04-2010 10:13 AM wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.
| |||||
lol...good one.. Reply
| |||||
Quote from: itmomoh on 15-06-2010 08:35 AM Quote from: ironlady on 14-06-2010 12:31 PM AND DIS IS STYLLL AS LAME AS -----BESIDEEESSS CANT SEE NO DANGER!BUH UR PIX SCARE ME(NO OFFENSE) ooohh sorry, den close ur eyes ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: get2prochrist on 15-06-2010 12:42 PM Itmomoh na now i understand ur joke. thnk u ooo, more kpomo to ur egusi
| |||||
Quote from: sekola4love on 15-06-2010 12:47 PM u dey mad 4 head no but u get cancer of the eye n brain, pls go c ur carpenter lol
| |||||
Quote from: bello93 on 15-06-2010 04:18 PM Quote from: itmomoh on 7-04-2010 10:13 AM wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.ahhh hw u take kn sef, abi u b witch? ooo i don 4get we bn dey take d tin 2geda
| |||||
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM lol...good one.. thks jo
| |||||
Quote from: itmomoh on 21-06-2010 02:47 PM Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM lol...good one.. thks jo
| |||||
why u dey welcome Replyu wey just show no b even u get the joke
| |||||
c ur head!!! na wetin u lyk bdis Reply
| |||||
ehm hahaha i'm lafin my happiness out Reply
| |||||
Quote from: brizio on 22-06-2010 02:00 AM why u dey welcome u wey just show no b even u get the joke wetin com concern u, abi u wan... ?
| |||||
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM c ur head!!! na wetin u lyk bdis my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...
| |||||
It makes no meaning to me man Reply
| |||||
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM c ur head!!! na wetin u lyk bdis my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so... e b lyk sey slip dey catch u ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Reahme on 23-06-2010 02:30 PM It makes no meaning to me man hw e go mean anytin to u wen be say u b newbie, u still b small pinkin, d joke na 4 big pinkin
| |||||
Quote from: sanya01 on 23-06-2010 02:33 PM Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM c ur head!!! na wetin u lyk bdis my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so... e b lyk sey slip dey catch u ![]() ![]() ![]() hw u take kn sef? but i don wake up sha, so make u go sleep
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot