see u, i don finish up with her last night lol
i hope sey u wear raincoat? Posted: at 21-05-2010 10:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 21-05-2010 12:20 PM (14 years ago) (m) see u, i don finish up with her last night lol
i hope sey u wear raincoat? yes na, na two i even wear sef!!! Posted: at 21-05-2010 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i for say Posted: at 21-05-2010 01:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 21-05-2010 01:13 PM (14 years ago) (m) some one like abino, person need two lol Posted: at 21-05-2010 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Posted: at 21-05-2010 02:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Chaiiiiiiiii, una don finish this babe, where she dey self???.........come see verbal flogging.....
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-05-2010 04:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 21-05-2010 04:58 PM (14 years ago) (m) lol i don flog her finish with the koboko when dey under, so make i go baff abeg!!! Posted: at 21-05-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 22-05-2010 01:31 AM (14 years ago) (m) i don show
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 22-05-2010 01:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 22-05-2010 09:12 AM (14 years ago) (f) 1.Prince316....let start wit u...........no run o wait there 2.solid_solid..just lay down wait 4 me 3.Blings.........i don say na run u dey so...if u move 4.ejibon...............turn ya back sharpenly 5.divenproject....why i go punish u add is bcos u supose use ur divine koboko on them
What!! so u put my name?..4dat,no sex for 1yr..i go sex starve you and if u try anoda man,na die be dat. wetin u go do sef.......u were no sabi anything 4 bed Posted: at 22-05-2010 09:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 22-05-2010 09:17 AM (14 years ago) (f) see u, i don finish up with her last night lol
u come get mouth here.........u were dey beg ur gal after One round... Posted: at 22-05-2010 09:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 22-05-2010 09:20 AM (14 years ago) (f) some one like abino, person need two lol
u neva no wetin u dey miss from albinos.,,,,,,,,,try am today...a trial will convince u Posted: at 22-05-2010 09:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 22-05-2010 09:22 AM (14 years ago) (f) Chaiiiiiiiii, una don finish this babe, where she dey self???.........come see verbal flogging.....
@Dp:...na this guy where u waka with help u now.....when i see u alone i kw wetin i go do u. Posted: at 22-05-2010 09:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 22-05-2010 11:11 AM (14 years ago) (m) abino u don come? Posted: at 22-05-2010 11:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha Posted: at 22-05-2010 11:20 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 22-05-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) some one like abino, person need two lol
u neva no wetin u dey miss from albinos.,,,,,,,,,try am today...a trial will convince u na u i wan take try am lol Posted: at 22-05-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 22-05-2010 07:42 PM (14 years ago) (m) 1.Prince316....let start wit u...........no run o wait there 2.solid_solid..just lay down wait 4 me 3.Blings.........i don say na run u dey so...if u move 4.ejibon...............turn ya back sharpenly 5.divenproject....why i go punish u add is bcos u supose use ur divine koboko on them
What!! so u put my name?..4dat,no sex for 1yr..i go sex starve you and if u try anoda man,na die be dat. wetin u go do sef.......u were no sabi anything 4 bed U say wetin? u wey if i dey hammer 4 bed,our neighbor no go hear word bcos of how u dey scream,so tee our landlord wan give us quick notice...now u don dey make mouth abi? Posted: at 22-05-2010 07:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 22-05-2010 10:49 PM (14 years ago) (m) ahahahaha Posted: at 22-05-2010 10:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 23-05-2010 04:39 PM (14 years ago) (m) no mind d gurl Posted: at 23-05-2010 04:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 23-05-2010 10:22 PM (14 years ago) (m) ejibond, so u dey finish up when e come to that work abi? lol Posted: at 23-05-2010 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 25-05-2010 07:46 AM (14 years ago) (m) who no sabi finish up 4 dat area? Posted: at 25-05-2010 07:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |