2.solid_solid..just lay down wait 4 me
3.Blings.........i don say na run u dey so...if u move
4.ejibon...............turn ya back sharpenly
5.divenproject....why i go punish u add is bcos u supose use ur divine koboko on them
wetin u go do sef.......u were no sabi anything 4 bed
so u want to kill her eh?...
Posted: at | |