prince316 at 8-05-2010 01:22 PM (15 years ago) (m) all dis newbie..... them just see free site when dey no dey pay moni, them won come spoil dey site... e no go work for una Posted: at 8-05-2010 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol................ na oshofree sweet pass na Posted: at 8-05-2010 01:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
prince316 at 8-05-2010 01:26 PM (15 years ago) (m) lol................ na oshofree sweet pass na
lol.... i just tire for them, na so so yeye tins dem dey post Posted: at 8-05-2010 01:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na part of the newbieistic behaviour na Posted: at 8-05-2010 01:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
princedafe at 8-05-2010 02:18 PM (15 years ago) (m)
Another senseless post from a senseless poster. Posted: at 8-05-2010 02:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spicygal08 at 8-05-2010 04:08 PM (15 years ago) (f) U're welcome.how u pple 4 village Posted: at 8-05-2010 04:08 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kurupt419 at 8-05-2010 04:10 PM (15 years ago) (m) passing Posted: at 8-05-2010 04:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 8-05-2010 04:38 PM (15 years ago) (m) seeing
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 8-05-2010 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 8-05-2010 08:39 PM (15 years ago) (m) watin u dey see Posted: at 8-05-2010 08:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 9-05-2010 09:28 PM (14 years ago) (m) dis matter tire mi oooooooooooooooooh Posted: at 9-05-2010 09:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 10-05-2010 03:51 AM (14 years ago) (m) @bling & qunodinga the 2 of u should see me in my office to tell me what u are yarning about me, blings e don red 4 u bcos u be man, i no go use u do anything than to put u 4 jail where u go rout but @qunodinga u have to be ur own consequencies on bed
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 10-05-2010 03:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 10-05-2010 10:43 AM (14 years ago) (m) i no fit shout oooooooooooh Posted: at 10-05-2010 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 10-05-2010 11:22 AM (14 years ago) (m) No time
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 10-05-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 11-05-2010 02:16 PM (14 years ago) (f) @bling & qunodinga the 2 of u should see me in my office to tell me what u are yarning about me, blings e don red 4 u bcos u be man, i no go use u do anything than to put u 4 jail where u go rout but @qunodinga u have to be ur own consequencies on bed
u fit try am? na u go tire.o.o.o.o.o.o Posted: at 11-05-2010 02:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmm Posted: at 11-05-2010 03:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 11-05-2010 03:47 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmm
u no want talk? u dey fear him? Posted: at 11-05-2010 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fear who? Posted: at 11-05-2010 03:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kurupt419 at 11-05-2010 04:21 PM (14 years ago) (m) i dey come Posted: at 11-05-2010 04:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come here Posted: at 11-05-2010 04:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Rolinppp at 11-05-2010 05:30 PM (14 years ago) (m) Talk na, abi u dey fear?
I shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd Posted: at 11-05-2010 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |