Posted: at | |
| |||||
Its a shame i dmt watch. Up chelsea. Reply
| |||||
ea...sy? chealse till i die. Reply
| |||||
Chelsea is da bomb! Man u u better backdown or u die of frustration... Reply
| |||||
blues don confirm the cup Reply
| |||||
I knw wht they can do, up d blues Reply
| |||||
chelsea fans dey crazy,dis league na una 4th premier league title una come dey make mouth,what about man u wey don carry d cup for 18th time and clubs wey don carry am many many times.MUGU Reply
| |||||
you dey vex for us? Reply
| |||||
THE BLUES WE STAND EVERY WHERE YOU GO THE BLUES OOOOOOOO Reply
| |||||
watch this music that is how it is now at chelsea hotel london Black eyed peas-Tonight's Gonna Be a Good Night (Miss Cognati Remix) Black eyed peas-Tonight's Gonna Be a Good Night Reply
| |||||
man u no go fit carry the cup again Replyna chelsea dey rain now lol
| |||||
D blues truly deserve d title,man u.stil try shall.up england. Reply
| |||||
CHELSEA DEY REIGN,NA DEM BE THE BOMB.UP CHELSEA!UP THE BLUES!!UP DROGBA!!!CHELSEA NO DEY CARRY LAST,CHELSEA FANS NO DEY CARRY LAST. Reply
| |||||
kep it real... Reply
| |||||
I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league ReplyI'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
Quote from: chrisfab on 10-05-2010 07:46 AM chelsea fans dey crazy,dis league na una 4th premier league title una come dey make mouth,what about man u wey don carry d cup for 18th time and clubs wey don carry am many many times.MUGU boy why body dey pain u like,if u like go drink acid CHELSEA IS THE ENGLISH CHAMPION....... CHELSEA 4LIFE CHELSEA 4EVER CHELSEA TILL I DIE..........ONE LOVE MY FELLOW BLUES......
| |||||
Quote from: vantheo on 10-05-2010 07:24 PM I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league lol so them go wait anoda 50yrs..... chelsea fans na ogogoro people, them no get level
| |||||
Quote from: prince316 on 10-05-2010 10:31 PM Quote from: vantheo on 10-05-2010 07:24 PM I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league lol so them go wait anoda 50yrs..... chelsea fans na ogogoro people, them no get level lol If you like go and head some tree, Chelsea will continue to control the game from now onwards God Bless All My Blues Fans..............I salute you Guys
| |||||
Vantheo please can you appear well so that i can feel your face ok how many times do your club won it and please which fans are i hope you are not from man u ha na wa guy easy broda Reply
| |||||
Quote from: vantheo on 10-05-2010 07:24 PM I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league you are so dumb that it seems you dont know anything about english football Liverpool has never won the English Premiership title so why bother chelsea? in addition to the Premiership, chelsea has broken man-u's record, Tottenham hotspurs's record and chelsea set a new record. So its something to celebrate about
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot