Police arrest pastor with pistol (Page 2)

Date: 11-05-2010 7:05 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 9
- ajanni at 12-05-2010 08:26 AM (13 years ago)
(m)
what is so ok there ? you be member of that group ?
Posted: at 12-05-2010 08:26 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Bazemaster at 12-05-2010 08:38 AM (13 years ago)
(m)
Bia aboki, wetin be your own this morning?

Posted: at 12-05-2010 08:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 12-05-2010 09:02 AM (13 years ago)
(m)
odinma, useless yanmirin boy
Posted: at 12-05-2010 09:02 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Bazemaster at 12-05-2010 09:07 AM (13 years ago)
(m)
Ofe mmanu rejected, normadic, abokirish, zuworised, gbuwarised...........aboki

Posted: at 12-05-2010 09:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- spicygal08 at 12-05-2010 09:09 AM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes na God punish am so...fake pastor Tongue
Posted: at 12-05-2010 09:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mantoney at 12-05-2010 09:29 AM (13 years ago)
(m)
i no understand this story at all. make i comot here abeg go read better write ups. passing
Posted: at 12-05-2010 09:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ajanni at 12-05-2010 12:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 12-05-2010 09:07 AM
Ofe mmanu rejected, normadic, abokirish, zuworised, gbuwarised...........aboki


you real stupid boy si ----- ewu yanmirin onye ara Grin Grin ; Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Shocked
Posted: at 12-05-2010 12:33 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- onyiis at 12-05-2010 12:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 12-05-2010 08:01 AM
Quote from: onyiis on 11-05-2010 07:33 AM
i no too well understand the story . A bi na the pastor carry them go theif for church ?  Huh? Huh?

you no read the story well ?  abi you no dey see well too ? na pastor be the ring leader , he dey lead in church and he dey lead too in robbry , na only GOD can save us so , pastor a thief ? i no dey suprise any way Grin Grin Grin Grin Grin

The money for envelope no person give am to pastor for prayer topic . How he go steal am again ? Huh?

Posted: at 12-05-2010 12:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 12-05-2010 12:43 PM (13 years ago)
(m)
you dey there when dem gifam de money ? abi you be him girl friend so ?
Posted: at 12-05-2010 12:43 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 12-05-2010 12:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: spicygal08 on 12-05-2010 09:09 AM
Roll Eyes Roll Eyes na God punish am so...fake pastor Tongue
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-05-2010 12:45 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Mr-World at 12-05-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kurupt419 on 12-05-2010 02:43 AM
Quote from: Mr-World on 11-05-2010 11:29 AM
@419 wetin u dey do here? 4 ur information none of us will ever be ur maga.......... Grin Grin Grin Grin

oboy for my info i fit write sey i be man or woman so forget profile details, and again dont look at my pic cause i have a boyfriend.

if u get boyfriend, na em be sey u be gay

Posted: at 12-05-2010 12:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 12-05-2010 12:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 12-05-2010 12:43 PM
you dey there when dem gifam de money ? abi you be him girl friend so ?

bia, mind ya sef oo

Posted: at 12-05-2010 12:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 12-05-2010 12:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mantoney on 12-05-2010 09:29 AM
i no understand this story at all. make i comot here abeg go read better write ups. passing

Do you need divine interpretation ? a beg ask the pastor !!  Grin Grin

Posted: at 12-05-2010 12:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 12-05-2010 12:55 PM (13 years ago)
(f)
ajanni u wey talk say na the pastor be the ring leader ,na im be say u be the gang member !

Posted: at 12-05-2010 12:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 12-05-2010 01:00 PM (13 years ago)
(m)
no mind am

Posted: at 12-05-2010 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 12-05-2010 01:13 PM (13 years ago)
(m)
passing with my gun
Posted: at 12-05-2010 01:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 12-05-2010 01:20 PM (13 years ago)
(m)
AMU-RUBBER 
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-05-2010 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 12-05-2010 02:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 12-05-2010 12:49 PM
Quote from: ajanni on 12-05-2010 12:43 PM
you dey there when dem gifam de money ? abi you be him girl friend so ?

bia, mind ya sef oo


odinma , wetin ? you sick ?
Posted: at 12-05-2010 02:41 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 12-05-2010 02:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 12-05-2010 12:52 PM
Quote from: mantoney on 12-05-2010 09:29 AM
i no understand this story at all. make i comot here abeg go read better write ups. passing

Do you need divine interpretation ? a beg ask the pastor !!  Grin Grin



 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ya sense dey with you there
Posted: at 12-05-2010 02:42 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 12-05-2010 02:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 12-05-2010 12:55 PM
ajanni u wey talk say na the pastor be the ring leader ,na im be say u be the gang member !

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

you no dey serious self , dem tell you say me abi pastor Huh?Huh? na pastor dey robb now  Grin Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 12-05-2010 02:45 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 9