pals i realy need una contribution.


Posted: at | |
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:15 PM why is it that men don't wear undies ? why i go wear pant wen i no dey comot somtin 4 under? pals i realy need una contribution. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM Are You serious? ![]() I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. ![]() what do u want to check?............... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM Are You serious? ![]() I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. ![]() what do u want to check?............... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Why do women wear thongs and not regular underwear? Reply
| |||||
Quote from: ejibond on 25-05-2010 02:26 AM Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:04 PM Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM Are You serious? ![]() I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. ![]() what do u want to check?............... ![]() ![]() ![]() ![]() i tell u sey my fuel dey short?..... my babe dey refuel am day and night
| |||||
but we dey wear boxer instead pant na for ladies Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-05-2010 04:16 PM the answer na..... so that dia prick no go bend... if na lie check dose ppl wey dia prick/dick bend ... na wearing of pant na im cause am... dey prefer boxers to pant cos its free for them.. na aged men wey dia dick don fall na dem dey wear pant... QED you nor well O! You when e be babe how you take know all this SHIT abi you dey use your guy own for experiment...
| |||||
Quote from: ceejay58 on 25-05-2010 12:25 AM Quote from: welli on 12-05-2010 02:52 PM Are You serious? ![]() I need all the men to line up in front of me right now. I need to check something. ![]() hahaha...... it's ok if u re checking in my hotel room.... ![]() Sure Checking is allowed only in a private room or apartment...cos you go see danger!
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 12-05-2010 03:12 PM kolomenta..abi kokomaster u can dress d way u lik
| |||||
i think its a matter of individual differences, wht u lik i dont lik, wht i lik u do not. Reply
| |||||
I don't know why cos I do Wear Under pants........... Reply
| |||||
4 easy asses like 2 d ATM. Reply
| |||||
how many guys have you checked to see if them wear pants? if you guy no dey wear p buy one boxes give m na men p be that ok Reply
| |||||
Pants too sight jo! Men 's ball Reply
| |||||
wait o im comming i want to be first on the checkin line Replyto change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience
| |||||
hey abeg go back and wear ur pata jare..........lol Reply
| |||||
. Reply
| |||||
Quote from: onyirimba on 12-05-2010 02:49 PM pals abeg make una no ves na bcos my guy no dey wear and i don tellam make him dey wear but still the same, and every time we dey get problem becos of am . na him i say make i ask oooooh....weda i dey wrong . it is not a crime for your man not to wear pant simple. Abi u wan call Olopa to arrest him or what.
| |||||
Na for quick runs coz you fit do am anywhere Reply
| |||||
idk Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)