Do u like me? (Page 2)

Date: 12-05-2010 9:22 pm (14 years ago) | Author: Blessing Larry
1 [2] 3 4 5 ... 10
- onchedu at 12-05-2010 10:12 PM (14 years ago)
(m)
Yes, Yes, dont mind us at all.
Posted: at 12-05-2010 10:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- odiaero at 12-05-2010 10:14 PM (14 years ago)
(m)
hello jeni, nairland is now working, wooooooooooooo Cheesy they just send me mail now Kiss

Posted: at 12-05-2010 10:14 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:14 PM (14 years ago)
(f)
ok lets go av fun there!

Posted: at 12-05-2010 10:14 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:15 PM (14 years ago)
(m)
Una don run?
Posted: at 12-05-2010 10:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:16 PM (14 years ago)
(m)
Jeni and odiaero. Where una get these names from sef ehn?
Posted: at 12-05-2010 10:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:19 PM (14 years ago)
(f)
Tell wat u really want from me!
Am out of here.
Baby lets go av fun in nland.

Posted: at 12-05-2010 10:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:22 PM (14 years ago)
(m)
Indian film. Na so dem dey want things from person for Nairaland?
Posted: at 12-05-2010 10:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:25 PM (14 years ago)
(f)
There is beta than here, i love nland so much and i miss nland.

Posted: at 12-05-2010 10:25 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:28 PM (14 years ago)
(m)
Oya run along ehn. I wont miss U.
Posted: at 12-05-2010 10:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:30 PM (14 years ago)
(f)
Y wont u miss me, anyway i like u.

Posted: at 12-05-2010 10:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:32 PM (14 years ago)
(m)
I like me too so what's new?
Posted: at 12-05-2010 10:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:43 PM (14 years ago)
(f)
Come over to out home plsssss, come and join us.

Posted: at 12-05-2010 10:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:46 PM (14 years ago)
(m)
And what makes U feel I'm not on Nairaland? Abi na the Khazakstan U dey invite me come?
Posted: at 12-05-2010 10:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:47 PM (14 years ago)
(f)
So wat is ur name in nland.

Posted: at 12-05-2010 10:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:48 PM (14 years ago)
(m)
E be like Ur bobo don go o. U no go follow am?
Posted: at 12-05-2010 10:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:52 PM (14 years ago)
(f)
I be think say him tell u say i no be e babe, am just a frd.

Posted: at 12-05-2010 10:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- odiaero at 12-05-2010 10:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sexyjeni on 12-05-2010 10:30 PM
Y wont u miss me, anyway i like u.
 is that how u do luv at once? Huh?, am gonna piss ya off in Nland Undecided

Posted: at 12-05-2010 10:55 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:55 PM (14 years ago)
(m)
Na U be the axe man shey. Ur student don cut out U now wan use me do example for am.

Babe abi guy in babe's profile, goodnyt o (Abi na good morning for where U dey?)

Go make una continue una love there.
Posted: at 12-05-2010 10:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sexyjeni at 12-05-2010 10:57 PM (14 years ago)
(f)
Baby no be so ooo, i just wanna make more frds plsss.
U knw am ur love and i love u so much Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 12-05-2010 10:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onchedu at 12-05-2010 10:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: odiaero on 12-05-2010 10:55 PM
Quote from: Sexyjeni on 12-05-2010 10:30 PM
Y wont u miss me, anyway i like u.
 is that how u do luv at once? Huh?, am gonna piss ya off in Nland Undecided

Oh, Scheme don change? So now una suppose don dey fight ontop me s i go now fall mugu. Una dey try, but I be Naija boy!
Posted: at 12-05-2010 10:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10

Featured Discussions