Posted: at | |
| |||||
Dip, U just grossed me out big time. I think I'm gonna puke. Reply
| |||||
hehehehee....oya..i see u dey like the fight continue jare..make i go look for my dirty kid... DK..where u at baby Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: odiaero on 12-05-2010 11:33 PM Quote from: onchedu on 12-05-2010 11:26 PM Are u coming on to me? Ur bobo go vex again o. 4 the last time, mind urself, this is a website and lemme tell ya i knw the host of this webby, lemme break down a little bit of wht i can do, i can trace ur IP, so wht ya mouth Come sef where u find this guy from? Na books him dey sell for that Austria? ![]() I'm trembling in fear here o. U still never trace am finish? Which kin horror film U dey produce here sef? make hay while the sun shines already.
| |||||
onche...wetin dey worry u dis night sef..u're being a bad boy...i'll have to come over and smack u silly Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg make una leave me and my honey alone, abi una want make we commot for here. ReplyIch mag dich sehr!
| |||||
@onchedu, all i can just gather frm ya is that this is how u make u own fun, anyway, keep it cool Reply![]() Strictly Aero. Engineering and Forex Trading
| |||||
Quote from: diplomatik on 12-05-2010 11:44 PM onche...wetin dey worry u dis night sef..u're being a bad boy...i'll have to come over and smack u silly ![]() ![]() ![]() Come over is the most motivating part for me to be badder than bad. Oya come over babe. No wear cloth o. I'm allergic to pretty girls in clothes. ![]()
| |||||
I smell a truce. ReplyOya U have been checked and tried. U two can go have fun on NP now. No job anybody o, other wise I'll come after the both of U. Austria or Australia. Shey una hear?
| |||||
u dont have to even go............am with u here Reply
| |||||
Quote from: Sexyjeni on 12-05-2010 11:46 PM Abeg make una leave me and my honey alone, abi una want make we commot for here. anywhere u go i will follow u
| |||||
Quote from: onchedu on 12-05-2010 11:46 PM Quote from: diplomatik on 12-05-2010 11:44 PM onche...wetin dey worry u dis night sef..u're being a bad boy...i'll have to come over and smack u silly ![]() ![]() ![]() Come over is the most motivating part for me to be badder than bad. Oya come over babe. No wear cloth o. I'm allergic to pretty girls in clothes. ![]() i'm sorry..i'm coming fully clothed..i'd rather u rip the clothes of me.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
stand ur ground na Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
I open thread but una don carry my thread for head. ReplyNa wa for una ooo! Ich mag dich sehr!
| |||||
lol..u wan make i delete it Reply![]() thats how its done babe..we been doing this for awhile..u'll get use to it u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sexyjeni on 12-05-2010 11:57 PM I open thread but una don carry my thread for head. u will get use to it Na wa for una ooo!
| |||||
Quote from: Skipo4u on 12-05-2010 11:50 PM Quote from: Sexyjeni on 12-05-2010 11:46 PM Abeg make una leave me and my honey alone, abi una want make we commot for here. anywhere u go i will follow u![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Strictly Aero. Engineering and Forex Trading
| |||||
Abeg close ur teeth. ReplyIch mag dich sehr!
| |||||
Shut up! Real love ko, real love ni. Do we look like pikins. Well, but if dat pic is really urs, dats nt a prob. He he Reply
| |||||
no foghting in the house Reply![]() ![]() ![]() ![]() Strictly Aero. Engineering and Forex Trading
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)