from those indians ooo ..
cos i try a day eat their snacks na toilet i land all day
Posted: at | |
from those indians ooo .. cos i try a day eat their snacks na toilet i land all day
| |||||
philo...na the thing wey dey fear me too o...eating their kuli kuli...dat one...u might as well go into the toilet wit a camp bed. Reply
| |||||
@Mazi.watin happen to indian kuli kuli.abi e dey diff?.anyway,me i no waa taste am befor.so mak u fly back to naija go buy the real one for Philo Reply@Philo.lol.u funny.lol.
| |||||
@mazi Replylol lol na so i carry my book go toilet dey read all day ... e remain a cup of tea to keep close the basin @onyin .. thank u jare .. cos na tat one i want .. ![]()
| |||||
@Philo.abi,cos tht one be the best. Reply
| |||||
the last time i eat kuli kuli na for jos...i don't think the man is still there? Reply
| |||||
go Abuja ,u go see kuli kuli for there.sweet and nice ones. Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
lol. Reply
| |||||
Quote from: philomena87 on 26-09-2008 04:52 PM @mazi lol philo u too funny ooo abeg u no go kill me with laugh lmao hahahahahahahah u carry book go toilet dey read na wetin u con for there wey dey make u go toilet so lol lol lol na so i carry my book go toilet dey read all day ... e remain a cup of tea to keep close the basin @onyin .. thank u jare .. cos na tat one i want .. ![]()
| |||||
ha ha Reply
| |||||
Quote from: onyin on 26-09-2008 05:05 PM go Abuja ,u go see kuli kuli for there.sweet and nice ones. ha!..una harsh o...onyii u fit help me import am?...i go settle u well well.
| |||||
Quote from: blackberryPearl on 27-09-2008 06:28 AM ha ha wetin come dey make laff now. ![]()
| |||||
people and laughter Reply
| |||||
meaning wot Reply
| |||||
just forget about it please Reply
| |||||
blackberry...u r trying to get under ma skin now...explain ya self Reply
| |||||
i can't cuz u will keep twisting it and getting under my skin. Reply
| |||||
u r acussing mazi wrongly now...why Reply
| |||||
i don't think that i owe u mush explanation. and besides, y r u up soo early? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)