i need answers pls (Page 5)

Date: 19-09-2008 8:21 am (16 years ago) | Author: amarachi nwaogu
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- zie85er at 25-09-2008 12:01 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: luvbug on 24-09-2008 05:06 PM
what goes around comes around baby
abeg luvfly ,wetin dey go around? Angry

Posted: at 25-09-2008 12:01 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- amylove4u at 25-09-2008 04:35 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: philomena87 on 24-09-2008 06:37 PM
lol
which kind name be tat
YEYE.. Huh? be him gf??? lol lol
who's gf and who  con be yeye with dat kind name lol
Posted: at 25-09-2008 04:35 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- akjasper at 25-09-2008 05:38 PM (16 years ago)
(m)
Pls no fight oooo.
  jst passing sha...................
Posted: at 25-09-2008 05:38 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 25-09-2008 11:11 PM (16 years ago)
(m)
bye bye na......

Posted: at 25-09-2008 11:11 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- amylove4u at 25-09-2008 11:46 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on 25-09-2008 11:11 PM
bye bye na......
lmao u r so useless y u dey tell am bye bye lol
Posted: at 25-09-2008 11:46 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- philomena87 at 26-09-2008 03:41 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: amylove4u on 25-09-2008 04:35 PM
Quote from: philomena87 on 24-09-2008 06:37 PM
lol
which kind name be tat
YEYE.. Huh? be him gf??? lol lol
who's gf and who  con be yeye with dat kind name lol

i no know ooo  Grin
Posted: at 26-09-2008 03:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 26-09-2008 03:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amylove4u on 23-09-2008 09:30 PM
lol i don't want u out ooo
God bless u and philo 4 not wanting old MAZI out...unlike dat pawpaw head.
Posted: at 26-09-2008 03:55 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 26-09-2008 04:01 PM (16 years ago)
(f)
lol.
Posted: at 26-09-2008 04:01 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- philomena87 at 26-09-2008 04:02 PM (16 years ago)
(f)
lol
Posted: at 26-09-2008 04:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 26-09-2008 04:06 PM (16 years ago)
(m)
i'll do anything 4 u two...but excluding murder and stealing..lol
Posted: at 26-09-2008 04:06 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- philomena87 at 26-09-2008 04:07 PM (16 years ago)
(f)
mine is just simple
i need kuli kuli and garri
or akamu and akara...
hope is not a big tax for u lol
Posted: at 26-09-2008 04:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 26-09-2008 04:12 PM (16 years ago)
(f)
lol.Philo,tht task too easy for am.
Posted: at 26-09-2008 04:12 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- philomena87 at 26-09-2008 04:14 PM (16 years ago)
(f)
yes oo
but not all easy tazk are easy done ooo
Posted: at 26-09-2008 04:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 26-09-2008 04:18 PM (16 years ago)
(m)
ha!..philo...kuli kuli ke....dat one hard 4 me o...that one no dey 4 tesco na...garri no wahala...but kuli kuli worry.
Posted: at 26-09-2008 04:18 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 26-09-2008 04:28 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 26-09-2008 04:18 PM
ha!..philo...kuli kuli ke....dat one hard 4 me o...that one no dey 4 tesco na...garri no wahala...but kuli kuli worry.
them dey sell am for london.i don see am for one india shop befor.
Posted: at 26-09-2008 04:28 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 26-09-2008 04:29 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: philomena87 on 26-09-2008 04:14 PM
yes oo
but not all easy tazk are easy done ooo
abi.so Mazi no cry.
Posted: at 26-09-2008 04:29 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 26-09-2008 04:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 26-09-2008 04:28 PM
Quote from: mazi on 26-09-2008 04:18 PM
ha!..philo...kuli kuli ke....dat one hard 4 me o...that one no dey 4 tesco na...garri no wahala...but kuli kuli worry.
them dey sell am for london.i don see am for one india shop befor.
o plz onyii...indian kuli kuli...made of wot? Shocked
Posted: at 26-09-2008 04:30 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- philomena87 at 26-09-2008 04:34 PM (16 years ago)
(f)
hahahha
@onyin u don see se not easy tins dey easy ooo

@mazi .. but na tat tins be my wish na ..
kuli kuli must dey if not notin
Posted: at 26-09-2008 04:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amylove4u at 26-09-2008 04:35 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 26-09-2008 04:06 PM
i'll do anything 4 u two...but excluding murder and stealing..lol
lol ok
Posted: at 26-09-2008 04:35 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- mazi at 26-09-2008 04:45 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: philomena87 on 26-09-2008 04:34 PM
hahahha
@onyin u don see se not easy tins dey easy ooo

@mazi .. but na tat tins be my wish na ..
kuli kuli must dey if not notin
indian kuli kuli...jesu christi...dat must some kuli kuli...onyii abeg u fit help.
Posted: at 26-09-2008 04:45 PM (16 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9

Featured Discussions