ecology at 22-05-2010 02:12 PM (13 years ago) (m) Health is wealth i think his health is more important than any engagement. Posted: at 22-05-2010 02:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
CrEaMdOlL at 22-05-2010 02:17 PM (13 years ago) (f) Wayo or not wayo abeg get well soon choko di choko,...... Posted: at 22-05-2010 02:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aliaaz at 22-05-2010 03:35 PM (13 years ago) (m) d drugs and igbo wey him dey smoke nor reach to make am sick?
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 22-05-2010 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iyke1 at 22-05-2010 03:42 PM (13 years ago) (m) get well soon g Posted: at 22-05-2010 03:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omibanks at 22-05-2010 04:06 PM (13 years ago) (m) i dey listen Posted: at 22-05-2010 04:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tope4lurv at 22-05-2010 05:47 PM (13 years ago) (f) baba terry abeg no sick oooooooooo becos since wey i hear say my ginger d swagger dey hosiptalize i don dey pray 4 u ooooooooooo get well soon my dear Posted: at 22-05-2010 05:47 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
CrownMoses at 22-05-2010 06:06 PM (13 years ago) (m) TERRY G CHOKO BABA............ABEG REDUCE D CHOKO LEVEL NA 4 YUR BETTERMENT OOOooo.....NA D ONLY ME GET BORO U SO...THINK TWICE....GET WEL SOON MAY GOD HELP US ALL. Posted: at 22-05-2010 06:06 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
VANIT at 22-05-2010 07:11 PM (13 years ago) (m) CHOKO THE ORIGINAL GANJA FOR BETA HEALTH!,,,,,, Posted: at 22-05-2010 07:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
serababy at 22-05-2010 07:41 PM (13 years ago) (f) we nor wan hear ooo, abeg ooo , heal fast fast oooo Posted: at 22-05-2010 07:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dally007 at 22-05-2010 08:01 PM (13 years ago) (m) ginja ur swagger make this sickness find im way. Posted: at 22-05-2010 08:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey happen for entertainment industry,da grin just waka,the ginger man dey hospital.Abeg we dey miss ur swagger,never kpai o.If u don dey ok no dey smoke too much igbo again.Abeg ginger that typhoid out o Posted: at 22-05-2010 08:38 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
clasychik at 22-05-2010 08:52 PM (13 years ago) (f) ABEG COMMOT FOR THAT BED..NOISE MAKER...YOU BE CONFIRM WAYO MAN..WETIN YOU DEY DO FOR BED AFTER THEY HAVE PAID FOR YOUR MUSIC PERFORMANCE..SHAME SHAME...ABEG GO YOUR GINGER STAGE GO MAKE MORE NOISE ...YOU NEVER EVEN START TO SICK..MY ADVICE,TAKE MORE GINGER AND MARIJUANA...NA YOUR FANS WHEY YOU DEY CORRUPT I PITY...HHAHAHAH Posted: at 22-05-2010 08:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
clasychik at 22-05-2010 09:03 PM (13 years ago) (f) Ginger your sickness wellu wellu...If it is people like p.square,dagrin,2face,bracket,d'banj,j.martins,banky w,wande cool,sasha,kel,mol sheda,necto c...And other responsible ones i will pity them..But you i don't care...For real.Untill you commot all that madness from your brain..then you reason and behave like a human being...Cos now you and ape..No difference,ThankGod you said you are a king kong...HAHAHA Posted: at 22-05-2010 09:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
chindoone at 23-05-2010 05:03 AM (13 years ago) (m) abeg comot for that place make we feel ur swagger Posted: at 23-05-2010 05:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
okoli247 at 23-05-2010 08:34 AM (13 years ago) (m) terry i get tea ...... tell jude your guy make him contact me i go send enough to you make you dey give my people swaga and they ginger up................................................anyway my people i was with terry in malaysia i know why he is sick,,, Posted: at 23-05-2010 08:34 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
okoli247 at 23-05-2010 08:36 AM (13 years ago) (m) Reply |
marcoman at 23-05-2010 08:44 AM (13 years ago) (m) Vantheo na wetin u surpose talk be dat; intead wey u go wish am 2 get well, u say na 2 much ganger. Terry g!! abeg get well soon.. All the bad belle troway!!! wuruwuru troway!!! Regain ur health make u swag 4 us; we dey feel u die my broda Posted: at 23-05-2010 08:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kesterjoe at 23-05-2010 09:35 AM (13 years ago) (m) Free Madness, Free sickness Posted: at 23-05-2010 09:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 23-05-2010 01:31 PM (13 years ago) (m) eyaaaaaaaaa
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 23-05-2010 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
miramax at 23-05-2010 01:43 PM (13 years ago) (f) i dey here 4 the hospital and the guy looks fine to he is even talking
Posted: at 23-05-2010 01:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |