Posted: at | |
| |||||
This is serious ooo ReplyI have never heard a thing like this before. May God help us...
| |||||
Even with bed....na wah ooo Reply
| |||||
hmmmmmmm, diz na naija wo, u say u wan re-brand naija, after u knw re-brand ur household Reply
| |||||
hahahahahahahaha, old story na today? secondary school don mature well well naaa something we dey happen for primary school na him una dey do chai as e happen for secondary? see make i tell una, e don happen for one primary school for my side soo teee, 12 yrs old girl get pregrant but they later comot the pikin sha cuz she no fit ...... u no what i mean Reply
| |||||
na wa o,may God forgive and deliver this country from corruption.... Reply
| |||||
them learn that thing some where i think say na school them dey to learn good Reply
| |||||
Quote from: ktalent on 27-05-2010 09:50 AM shebi na Naija. im not surprised. no b only naija, e dey hapen ervywer
| |||||
BUT FOR NAIJA NO BE OUR CULTURE BE THAT NA FOR WESTERN WORLD Reply
| |||||
hhhhhhhhhhhhhhm Reply
| |||||
![]()
| |||||
good Reply
| |||||
Quote from: Ify4life on 26-05-2010 09:34 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i no fit shout wel wondas shal neva cease imagine d temerity concobility foul liverity audacity boldacity shamelesity nd fearlesity of dose orchins cald students. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
gosh!!!! Nigeria future still not bright :'( :'( :'( Replyleaders of tomorrow ![]() ![]() ![]() Meanwhile whats their age brackets ??
| |||||
dis is ril bd!,wt is dis world turnin into Reply
| |||||
Quote from: famous5 on 27-05-2010 12:37 PM BUT FOR NAIJA NO BE OUR CULTURE BE THAT NA FOR WESTERN WORLD no b western world we dey try copy??
| |||||
this is the world we made. Reply
| |||||
no more sex education............parents and teachers have stopped teaching and expect the kids to learn on their own.. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot