I love my neighbour's wife (Page 3)

Date: 15-06-2010 11:47 am (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 [3] 4 5 6
- famous5 at 16-06-2010 10:10 AM (14 years ago)
(m)
waco u are trespassing pray for forgiveness
Posted: at 16-06-2010 10:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 10:11 AM (14 years ago)
(f)
we're already praying for him ooh brother famos, care to join in d prayer section?

Posted: at 16-06-2010 10:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- famous5 at 16-06-2010 10:13 AM (14 years ago)
(m)
ok chose prayer point cuz waco need deliverance
Posted: at 16-06-2010 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 10:15 AM (14 years ago)
(f)
all join ooh broda famous just meet me at d hotel behind d church to start private prayers for him

Posted: at 16-06-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 16-06-2010 10:19 AM (14 years ago)
(m)
make una pray for the girl not me.
na she dey carry her thing come meet me o.
yesterday as i return from work, see as she run
come dey open car for me like say i be her hubby,
that one no do am, still she carry my suit out!

i just pray make wicked people no tell her oga o!
guys i dey enjoy d midnight rain die!!!

Posted: at 16-06-2010 10:19 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 16-06-2010 10:22 AM (14 years ago)
(f)
she dey do all does no mean say she want sanctioning na waco.

she just like her neighbor dats all

Posted: at 16-06-2010 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- famous5 at 16-06-2010 10:24 AM (14 years ago)
(m)
so u done already eat the forbiden fruit na waoooo for u, abeg sis mistura change gear of the pray he need cleansing + delivarance
Posted: at 16-06-2010 10:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mistura at 16-06-2010 10:25 AM (14 years ago)
(f)
ok oya na i dey wait u for d venue

Posted: at 16-06-2010 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- famous5 at 16-06-2010 10:30 AM (14 years ago)
(m)
no na waco go tell us where him and the babe dey meet.
Posted: at 16-06-2010 10:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 16-06-2010 10:45 AM (14 years ago)
(m)
make all of una come for bar beach by 12 noon today.
nice place for cleansing. But the female ones must
not wear bra!

Posted: at 16-06-2010 10:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Mistura at 16-06-2010 11:39 AM (14 years ago)
(f)
see dis kind person ooh.

infact ure deliverance should b done by a mad pastor bcos no ordinary deliverance u need

Posted: at 16-06-2010 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eagleseyez at 16-06-2010 12:05 PM (14 years ago)
(m)
I no fit laff
dis guy U too funny
Posted: at 16-06-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 16-06-2010 12:59 PM (14 years ago)
(m)
wetin dey i do Mistu.
see bar beach no good for ladies wey
wear bra.
bar bra= no bra.
BARBRA= woman name
The beach name sef.......b.a.r Change the spelling u get bra.
The beach too like woman thing.

Posted: at 16-06-2010 12:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 16-06-2010 01:01 PM (14 years ago)
(m)
Welldone waco,aids is real.watch out!

Posted: at 16-06-2010 01:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mistura at 16-06-2010 01:04 PM (14 years ago)
(f)
pls ooh xter tell waco aids i real

Posted: at 16-06-2010 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- famous5 at 16-06-2010 02:04 PM (14 years ago)
(m)
them tell una say aids dey bar beach? since FG for pursue am enter water so the place is safe for wht ever
Posted: at 16-06-2010 02:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sammyleecuc at 16-06-2010 04:56 PM (14 years ago)
(m)
Correct, i agree with u
Posted: at 16-06-2010 04:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sammyleecuc at 16-06-2010 04:58 PM (14 years ago)
(m)
Correct, i agree with u
Posted: at 16-06-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eagleseyez at 16-06-2010 04:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: famous5 on 16-06-2010 02:04 PM
them tell una say aids dey bar beach? since FG for pursue am enter water so the place is safe for wht ever


 Huh?
Posted: at 16-06-2010 04:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sammyleecuc at 16-06-2010 05:13 PM (14 years ago)
(m)
hennnn
Posted: at 16-06-2010 05:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6

Featured Discussions