My boss bought me a car (Page 29)

Date: 30-06-2010 12:30 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 35
- Kennee at 10-08-2010 05:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 10-08-2010 04:25 PM
Quote from: sophiebaby on 10-08-2010 04:03 PM
Quote from: wallas on 10-08-2010 04:00 PM
Quote from: sophiebaby on 10-08-2010 03:54 PM
Quote from: Inemx on 10-08-2010 03:49 PM
Quote from: sophiebaby on  9-08-2010 03:10 PM
heheheheheheheheheheehe


YOU DE DO BAD THING ABI, WHERE YOU COME DEY SINCE

sweetie u no go understand.... i just dey slip slip since mrng..the syrup i took for boosting my appetite is making me drowsy
lie lie u don carry belle

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
wallas abeg leave me oooooo. u dey make me laugh.
na who com gv me d belle na
na me u dey ask...u dey find who go follow share responsibilities?
NPs make una come see me ooooooooo
i no touch come remain to DO

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Na Conscience dey Judge yu so?

Posted: at 10-08-2010 05:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 10-08-2010 06:52 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmm.
Posted: at 10-08-2010 06:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 11-08-2010 09:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 10-08-2010 05:14 PM
Quote from: wallas on 10-08-2010 04:25 PM
Quote from: sophiebaby on 10-08-2010 04:03 PM
Quote from: wallas on 10-08-2010 04:00 PM
Quote from: sophiebaby on 10-08-2010 03:54 PM
Quote from: Inemx on 10-08-2010 03:49 PM
Quote from: sophiebaby on  9-08-2010 03:10 PM
heheheheheheheheheheehe


YOU DE DO BAD THING ABI, WHERE YOU COME DEY SINCE

sweetie u no go understand.... i just dey slip slip since mrng..the syrup i took for boosting my appetite is making me drowsy
lie lie u don carry belle

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
wallas abeg leave me oooooo. u dey make me laugh.
na who com gv me d belle na
na me u dey ask...u dey find who go follow share responsibilities?
NPs make una come see me ooooooooo
i no touch come remain to DO

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Na Conscience dey Judge yu so?
no time
Posted: at 11-08-2010 09:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 11-08-2010 09:56 AM (13 years ago)
(f)
1gboza for WALAS head

Posted: at 11-08-2010 09:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 11-08-2010 11:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 11-08-2010 09:56 AM
1gboza for WALAS head
i dulge am
no be me 2day u hia
Posted: at 11-08-2010 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 11-08-2010 01:48 PM (13 years ago)
(f)
wallas wallas.. u don dey form ooooooooo

Posted: at 11-08-2010 01:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- peaceben at 11-08-2010 04:08 PM (13 years ago)
(f)
congrat and take life easy cos men are not to be trusted at all ooooooooooooooooooooooo.
Posted: at 11-08-2010 04:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 11-08-2010 05:24 PM (13 years ago)
(f)
ok ma

Posted: at 11-08-2010 05:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 11-08-2010 05:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 11-08-2010 01:48 PM
wallas wallas.. u don dey form ooooooooo
na nyash naim need tissue paper...
e better say shit dey my nyash than i use u clean nyash
Posted: at 11-08-2010 05:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 11-08-2010 05:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: peaceben on 11-08-2010 04:08 PM
congrat and take life easy cos men are not to be trusted at all ooooooooooooooooooooooo.
u neva sleep 4 ur BF house b4?
u neva chop him money?
still u dey open mouth
c girls dey talk abt trust
na wao
Posted: at 11-08-2010 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-08-2010 08:22 AM (13 years ago)
(f)
hahahahahahahahahahaaha

Posted: at 12-08-2010 08:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 12-08-2010 11:36 AM (13 years ago)
(m)
ur own sef na past tense
u wey wan tie 2 guys head 2gether
wetin wan make me trust girls sef?Huh?
Posted: at 12-08-2010 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-08-2010 11:50 AM (13 years ago)
(f)
wallas tak ya tym ooooooo

Posted: at 12-08-2010 11:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 12-08-2010 11:57 AM (13 years ago)
(m)
no vex
but na babes d act like say dem dey faithful while na dem dey cause kasala pass
Posted: at 12-08-2010 11:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jydo2009 at 12-08-2010 12:01 PM (13 years ago)
(m)
i wish i was d 1. where do u work
Posted: at 12-08-2010 12:01 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 12-08-2010 12:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jydo2009 on 12-08-2010 12:01 PM
i wish i was d 1. where do u work

ur face dey like militant own, u wan come tief my car?

Posted: at 12-08-2010 12:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vkto at 12-08-2010 12:34 PM (13 years ago)
(m)
go and show it to ur guy now
Posted: at 12-08-2010 12:34 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- wallas at 12-08-2010 12:46 PM (13 years ago)
(m)
i think say d car don scrab sef
Posted: at 12-08-2010 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-08-2010 01:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 12-08-2010 12:46 PM
i think say d car don scrab sef

na u scrab am?
ikoku boi

Posted: at 12-08-2010 01:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 13-08-2010 10:35 AM (13 years ago)
(m)
keke napep sef cost pass picanto for ikoku
Posted: at 13-08-2010 10:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 35