Posted: at | |
| |||||
small boi ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-08-2010 04:05 PM small boi u no dey look face?
| |||||
tar camat dia.. wetin dey that ya face wey i go look. ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
pepper rested! confirm! Replyfine boy with no pimple as i dey hia so Ms. Nigeria dey find me......
| |||||
waco b i tire, 4dis 9ja na dem dey use our head? ReplyWell congrat 2ur need achievement
| |||||
waco i feel u,sophiababy notin do u, we no dey dere but we'l stil celebrate wit Reply
| |||||
lolz Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
LOL Reply
| |||||
dis kia car stuff still dey? we don celebrate am finish na... Reply
| |||||
abeg i dey whenever u r ready to wash the kia. Reply
| |||||
Quote from: tantabanana on 17-08-2010 08:02 PM abeg i dey whenever u r ready to wash the kia. dont boda.. i have my car serviced and washed in my company for free Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
cow bell Replyour milk!
| |||||
Quote from: wallas on 18-08-2010 09:05 AM cow bell our milk! na na i no say u be real small boi. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 18-08-2010 09:12 AM Quote from: wallas on 18-08-2010 09:05 AM cow bell our milk! na na i no say u be real small boi. u know how many booby i dey suck in a day?
| |||||
u dey follow small small children dey do cowbell our milk! chai ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
u don dey take style dey toast me abi? Reply
| |||||
caman camat dia.. me toast u.. ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
wetin u dey feel like sef? Reply
| |||||
U think say na small, small pikins dey Replythis naijapals forum wey you go gather them and tell them lies? Tell us the truth jare. Why the man go just give you a car like that? Na lie abeg.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)