sophiebaby at 13-08-2010 10:40 AM (14 years ago) (f) hehehehe.. na d parts or the motor en sef. i dey come ikoku for afternoon. where ya shop dey
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 10:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-08-2010 10:52 AM (14 years ago) (f) Sophie babe easy ooooooooooooo. Posted: at 13-08-2010 10:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 11:03 AM (14 years ago) (m) @ sophie, dem tell u say i be like ur nwa nna bf? wetin i dey find 4 ikuko when AC dey blow me for LG office Posted: at 13-08-2010 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 11:04 AM (14 years ago) (f) ok i go take am easy
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 11:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 11:05 AM (14 years ago) (f) @ sophie, dem tell u say i be like ur nwa nna bf? wetin i dey find 4 ikuko when AC dey blow me for LG office
na me wey AC no dey blow na... which LG office?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 11:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-08-2010 11:08 AM (14 years ago) (f) ok Posted: at 13-08-2010 11:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 11:11 AM (14 years ago) (f) wallas u no wan talk? LOCATION
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 11:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) ur body don dey sweet u? Posted: at 13-08-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 11:20 AM (14 years ago) (f) ur body don dey sweet u?
yes
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 11:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 11:29 AM (14 years ago) (m) cos u hia Lg u wan come chop money abi? Posted: at 13-08-2010 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 11:33 AM (14 years ago) (f) i just wan no weda na d one wey dey for trans amadi hia .. so that atleast i fit use oppurtunity drive come see ya wor wor face..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 11:33 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 12:46 PM (14 years ago) (m) abeg, carry ur kongnormi dey go i no dey trans amadi na old aba road Posted: at 13-08-2010 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 12:54 PM (14 years ago) (f) i go find u come both places..hahahahahahahahaha
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 12:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 01:02 PM (14 years ago) (m) who u go tell dem u dey find, n who u be to me Posted: at 13-08-2010 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 01:05 PM (14 years ago) (f) no worry. y ya mind dey cut
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 01:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
XLady at 13-08-2010 01:07 PM (14 years ago) (f) U lucky one n i hope ya boss so nice man but ... remember no free cheese ! Posted: at 13-08-2010 01:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 01:15 PM (14 years ago) (f) i hear
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 01:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 13-08-2010 01:30 PM (14 years ago) (m) no worry. y ya mind dey cut
u be childs! na mouth u only get, ur mind neva reach to show face Posted: at 13-08-2010 01:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 13-08-2010 03:52 PM (14 years ago) (f) no worry. y ya mind dey cut
u be childs! na mouth u only get, ur mind neva reach to show face na so u tink am?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 13-08-2010 03:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyiis at 13-08-2010 03:58 PM (14 years ago) (f) heheheeeeeeeeeeee
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 13-08-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |