My boss bought me a car (Page 26)

Date: 30-06-2010 12:30 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 35
- sophiebaby at 6-08-2010 10:23 AM (14 years ago)
(f)
a foolish okada taxi driver just scratch my baby this morning cos of wawawa for hold up on my way to work. i no gree oooo,

Posted: at 6-08-2010 10:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 6-08-2010 10:52 AM (14 years ago)
(f)
Lock that motherphyuker...and hit the key
Posted: at 6-08-2010 10:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skipo4u at 6-08-2010 10:53 AM (14 years ago)
(m)
sorry
Posted: at 6-08-2010 10:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 11:01 AM (14 years ago)
(f)
ha trust me na.. i took his key and took him  to our companys workshop where d bill is higher, and where my car go dey as in be b4.. i told the police to kip off..
the guy don pay pass werrin en no xpect.

Posted: at 6-08-2010 11:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 6-08-2010 11:22 AM (14 years ago)
(m)
wetin be d diff. btw okada n pikanto sef
Posted: at 6-08-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 6-08-2010 11:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 30-06-2010 12:57 PM
My sweetie do u need to be PICANTORISED?
Which one is PICANTORISED?
Posted: at 6-08-2010 11:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 11:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  6-08-2010 11:22 AM
wetin be d diff. btw okada n pikanto sef
tell ursef dat one. all i knw be say i want my ride to be in perfct condition

Posted: at 6-08-2010 11:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 6-08-2010 12:15 PM (14 years ago)
(m)
carry am go ikoku make dem panel beat am
or u sell am for 20k
Posted: at 6-08-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 12:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  6-08-2010 12:15 PM
carry am go ikoku make dem panel beat am
or u sell am for 20k

if i want anytin frm ikoku na spare parts.
dos rd side panel beaters and machanics. u want dem to steal sontin frm my car

Posted: at 6-08-2010 12:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 12:19 PM (14 years ago)
(f)
instead of me to sell am 20k i use am as a seed for church.

Posted: at 6-08-2010 12:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 6-08-2010 12:29 PM (14 years ago)
(m)
so u dey go church finish...
na wao
Posted: at 6-08-2010 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-08-2010 01:53 PM (14 years ago)
(f)
u no wella

Posted: at 6-08-2010 01:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 6-08-2010 03:47 PM (14 years ago)
(m)
if i worship in ur temple?
Posted: at 6-08-2010 03:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 7-08-2010 01:46 PM (14 years ago)
(m)
Dat's Dangerous oo

Posted: at 7-08-2010 01:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 7-08-2010 02:33 PM (14 years ago)
(m)
i no dey fear am
Posted: at 7-08-2010 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 7-08-2010 02:38 PM (14 years ago)
(m)
U sure say u never settle am with womething bigger than that?

Posted: at 7-08-2010 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 7-08-2010 02:57 PM (14 years ago)
(m)
i still dey wait for am
she don sharp mouth too much so now na time to show who sabi do pass
live and direct!
Posted: at 7-08-2010 02:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 7-08-2010 03:07 PM (14 years ago)
(m)
She go run na Smiley

Posted: at 7-08-2010 03:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 10:09 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  7-08-2010 02:57 PM
i still dey wait for am
she don sharp mouth too much so now na time to show who sabi do pass
live and direct!

me sharp mouth run... hehehehehehe

Posted: at 9-08-2010 10:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 9-08-2010 10:09 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on  7-08-2010 03:07 PM
She go run na Smiley

run go where kwanu for werrin naaaaaaaaaa

Posted: at 9-08-2010 10:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 35

Featured Discussions