Posted: at | |
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:54 PM Quote from: xter on 8-07-2010 04:45 PM Quote from: blessedme on 8-07-2010 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:31 PM why una dey beg am.... shebi na u spik eng pass... check dat ur comment na subject no be suaject. lol no skul pass through him so e dey pain u say my boss give me nu picanto....i sorry for u.. no wonder!!! chai.. no kill yasef ooooo... Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 8-07-2010 04:53 PM Ashawo, no vex for me oo! Go vex for d guy wey dey pansh u for free.poor man pikin wey dey poke eye for guy wey don work make him money i no blame u na bad belle dey wory u, I thing if dat man na ya cis b/f una for don use juju wash im eye clear collect all him money go. ashewo na title abi u neva sabi, but u harm robber like u, no wori dem go soon tie u join drum
| |||||
reading Reply
| |||||
@ Pals ReplyDaaaaaaaaaaaaaaaammmmmmnnnnnnnn!! Y'all should take some chill pills and stop exhibiting childish tantrums Up in here C'mon guys... no fightin, have some fun
| |||||
yes ooooooo........ i tire for them oooo Reply
| |||||
Quote from: xter on 8-07-2010 05:01 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:54 PM Quote from: xter on 8-07-2010 04:45 PM Quote from: blessedme on 8-07-2010 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:31 PM why una dey beg am.... shebi na u spik eng pass... check dat ur comment na subject no be suaject. lol no skul pass through him so e dey pain u say my boss give me nu picanto....i sorry for u.. no wonder!!! chai.. no kill yasef ooooo... oh wretched sophieeeeeeeeeeeeeee.... come ph naaaaaaaaaaa come make i show u am.. no be for mouth... atleast na brown nu car... no be tokunbo like ya own.. thats if u get o Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 8-07-2010 05:01 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:54 PM Quote from: xter on 8-07-2010 04:45 PM Quote from: blessedme on 8-07-2010 04:36 PM Quote from: sophiebaby on 8-07-2010 04:31 PM why una dey beg am.... shebi na u spik eng pass... check dat ur comment na subject no be suaject. lol no skul pass through him so e dey pain u say my boss give me nu picanto....i sorry for u.. no wonder!!! chai.. no kill yasef ooooo... u which one u get, even bicycle craw enter ya mud house wey u dey stay mumu jelousy go kill u
| |||||
tell ur boss make hin buy for me tooo ooooooooooooooo... Reply
| |||||
@ blessedme ReplyI understnd ur post, i dnt have to read comments to make a comment Like i said...stay away for sometime, stop the weekend visits...if he loves U, he'll miss u and want to know whats up then and there U can dialogue wth him for changes
| |||||
okay Reply
| |||||
blessedme... inbox eagleseyez to advice u more on that post...make i go see some jokes joor.. ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: eagleseyez on 8-07-2010 05:09 PM @ blessedme I understnd ur post, i dnt have to read comments to make a comment Like i said...stay away for sometime, stop the weekend visits...if he loves U, he'll miss u and want to know whats up then and there U can dialogue wth him for changes GBAM..... no inbox am again ooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
@sophie ok i hear u bye Reply
| |||||
he is a Stingiologist. u need to leave him ooo. a man like that can have more 4 gurls outside his matrimonial home. am not judgin him but let him knw about your decision. u never knw wat u have until u loose it. Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
huh wetin dey lol u? Reply
| |||||
Quote from: Beauti4 on 8-07-2010 05:38 PM he is a Stingiologist. u need to leave him ooo. a man like that can have more 4 gurls outside his matrimonial home. am not judgin him but let him knw about your decision. u never knw wat u have until u loose it. ![]() ![]() ![]() Ya so funny...where did U get this from nice one tho...ya inventive teach me some ..lol
| |||||
Quote from: eagleseyez on 8-07-2010 05:48 PM Quote from: Beauti4 on 8-07-2010 05:38 PM he is a Stingiologist. u need to leave him ooo. a man like that can have more 4 gurls outside his matrimonial home. am not judgin him but let him knw about your decision. u never knw wat u have until u loose it. ![]() ![]() ![]() Ya so funny...where did U get this from nice one tho...ya inventive teach me some ..lol sweetie...there are so many bla bla blaologists in college/univ in this new era ooo. most of these professions takes two yrs to complete it, but imagine some will spend 4 yrs in sch just to bcome a Craziologist? this man in ques really must b class A student ooo
| |||||
Quote from: Beauti4 on 8-07-2010 06:03 PM Quote from: eagleseyez on 8-07-2010 05:48 PM Quote from: Beauti4 on 8-07-2010 05:38 PM he is a Stingiologist. u need to leave him ooo. a man like that can have more 4 gurls outside his matrimonial home. am not judgin him but let him knw about your decision. u never knw wat u have until u loose it. ![]() ![]() ![]() Ya so funny...where did U get this from nice one tho...ya inventive teach me some ..lol sweetie...there are so many bla bla blaologists in college/univ in this new era ooo. most of these professions takes two yrs to complete it, but imagine some will spend 4 yrs in sch just to bcome a Craziologist? this man in ques really must b class A student ooo ![]() ![]() Ya tryna crack ma ribs huh? well, i got my hands on it, so it will stay intact U mean, he's a very frugal person and it has eaten deep into him? So that name is more like a title huh?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)