WHY BE SAY?

Date: 21-07-2010 1:47 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
[1] 2 3 4
- at 21-07-2010 01:47 PM (14 years ago)
(f)
Why be say babes dey always position dia nyash to the camera when dem wan snap picture?

abeg no insults ooo


Posted: at 21-07-2010 01:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
- onyiis at 21-07-2010 01:48 PM (14 years ago)
(f)
heheheeee ! wher u see that kind picture  ?

Posted: at 21-07-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HOPEA23 at 21-07-2010 01:49 PM (14 years ago)
(f)
You one of the babies...so answer this your question.

Posted: at 21-07-2010 01:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 21-07-2010 01:53 PM (14 years ago)
(f)
So question back to poster ?

Posted: at 21-07-2010 01:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 21-07-2010 01:57 PM (14 years ago)
(m)
advert!

Posted: at 21-07-2010 01:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago)
(f)
huh Huh???

Posted: at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago)
(f)
UNA DON SEE ANY OF MY PIC LIKE DAT....

Posted: at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 21-07-2010 02:03 PM (14 years ago)
(m)
show ur low waist
na market if nobody buy am....e go be awarawa naaaaaaaa
Posted: at 21-07-2010 02:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 21-07-2010 02:07 PM (14 years ago)
(f)
LOL. BUT NA AWARAWA DEY SWEET PASS OOOOO AND NA IM DEY PLENTY PASS

Posted: at 21-07-2010 02:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 21-07-2010 02:08 PM (14 years ago)
(f)
hahahaaaa and na awarawa dey spoil pass

Posted: at 21-07-2010 02:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 21-07-2010 02:11 PM (14 years ago)
(m)
nd naim dey smell pass
full of poto poto
Posted: at 21-07-2010 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 21-07-2010 02:12 PM (14 years ago)
(f)
CHAI ABEG MAKE UNA NO KILL ME FOR LAUGH OOOOOOOOOOOOOO        CHAI!

Posted: at 21-07-2010 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bhl72 at 21-07-2010 02:18 PM (14 years ago)
(m)
just peeped, like NP Tom, the peeping peeper
Posted: at 21-07-2010 02:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 21-07-2010 02:24 PM (14 years ago)
(m)
17, 18, 19 .........
17, 18, 19......
Posted: at 21-07-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 21-07-2010 02:26 PM (14 years ago)
(f)
hmmm......I never hear of dat one oo

Posted: at 21-07-2010 02:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- peax12 at 21-07-2010 02:28 PM (14 years ago)
(m)
Na bcos say una wan show wetin una mama give una!!! And guess what?? You always get us there cos looking at you ladies from the back can get us standing sometimes!!!
Posted: at 21-07-2010 02:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 21-07-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
ikebe super
nyash go dey shake like agidi
na wao
Posted: at 21-07-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 21-07-2010 02:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 21-07-2010 01:47 PM
Why be say babes dey always position dia nyash to the camera when dem wan snap picture?

abeg no insults ooo
heheheheh oya sample de nyansh.. dem wan posse their ike nsi make men access am

Posted: at 21-07-2010 02:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 21-07-2010 02:44 PM (14 years ago)
(f)
@ esonu wetin u wan see ? u don dey peep since

Posted: at 21-07-2010 02:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- humblej at 21-07-2010 02:45 PM (14 years ago)
(m)
Poster, tell us what u think say go be reason for doing that!

Posted: at 21-07-2010 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions