MARRIAGE PROPOSAL (Page 11)

Date: 23-07-2010 3:33 pm (13 years ago) | Author: Boma Peterside
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 22
- Akpan01 at 30-07-2010 10:19 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 12:38 PM
Quote from: Akpan01 on 29-07-2010 11:45 AM
loool

Na true na. she promise me starch and banga soup. My throat sef don dry.
if she promise she go do am Grin

Posted: at 30-07-2010 10:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-07-2010 10:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 30-07-2010 12:01 AM
Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:06 PM
Body don dey sweet you...
many girls don swim this ocean wey dey hungry you to swim .

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Suckaway wetin na??

Why yu dey Spoil my Wife mind?

Enjoy it while it last . .  She go cry soon

Posted: at 30-07-2010 10:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-07-2010 10:20 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM
Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM
Come make we comot go corner

Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss

Lets go on a walk and discuss . .

Posted: at 30-07-2010 10:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 30-07-2010 01:29 PM (13 years ago)
(f)
I DISAGREE WIT U SAMY
Posted: at 30-07-2010 01:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 30-07-2010 04:03 PM (13 years ago)
(f)
Blessedme, you must agree o
Posted: at 30-07-2010 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 30-07-2010 04:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM
Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM
Come make we comot go corner

Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss

Lets go on a walk and discuss . .

Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss?
Posted: at 30-07-2010 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 30-07-2010 04:07 PM (13 years ago)
(m)
wat am i doin here

Posted: at 30-07-2010 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 30-07-2010 04:09 PM (13 years ago)
(f)
so this is what u are doing ehn?
Posted: at 30-07-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-07-2010 04:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 04:05 PM
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM
Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM
Come make we comot go corner

Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss

Lets go on a walk and discuss . .

Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss?

Lets discuss our future together. .  Smiley Smiley

Posted: at 30-07-2010 04:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-07-2010 05:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:19 AM
Quote from: Kennee on 30-07-2010 12:05 AM
Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 04:57 PM
Quote from: blessedme on 29-07-2010 04:53 PM
Quote from: Kennee on 29-07-2010 04:41 PM
Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 04:35 PM
Quote from: blessedme on 29-07-2010 01:45 PM
Quote from: bomsiluv on 29-07-2010 08:20 AM
Which rumour kennee? I saw you and dat gurl yesterday. Are you trying to deny it?
its a lie i trust ma man
he is a good hubby and doesnt cheat on his wives
that y he married 4 at a go

So you happy to share Kennee with three other women. Before e reach ya turn, you no think sey Kennee fit taya?

Na Lie, na she be First for dat matter  Smiley

ohoh tell ha if she no sabi

na small wife dey enjoy husband pass o. Dis one wey you bi first, how we go do am?

E be like say yu no dey get d Message, na she be the Small Wife so na  Smiley

Okey......... na she go chop d reminant wey others chop remain. How u wan take service her?

Haa! Yu go talk go left just now, then Change 2 Right, wetin na  Huh?

Posted: at 30-07-2010 05:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-07-2010 06:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 09:44 AM
I don't think. Kennee said he isn't ready for you yet.

 Shocked Shocked Yu really mean 2 put us Asunder ooo

Shuooo!!

Posted: at 30-07-2010 06:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-07-2010 06:37 PM (13 years ago)
(m)
So now after all the pots wey you don lick finish new soup still dey hungry you abi???

Posted: at 30-07-2010 06:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-07-2010 06:38 PM (13 years ago)
(m)
Yu talk say l don Lick all d Pot finish abi?

As Soup don empty for the Pots make l no Cook new one?

Posted: at 30-07-2010 06:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 30-07-2010 06:46 PM (13 years ago)
(m)
Go back to your rotten soup . .

Posted: at 30-07-2010 06:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-07-2010 08:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 06:46 PM
Go back to your rotten soup . .

 Grin Grin Grin Grin Gerrout from hia!

Posted: at 30-07-2010 08:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- meczytimber at 1-08-2010 10:34 PM (13 years ago)
(m)
plz am waiting to be proposed to.
lol
keenee>>> if no be say u be my guy, i for dey jealous o    hehehehehehehhe
whatz up with u, check ur profile

Posted: at 1-08-2010 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sa-fire at 1-08-2010 10:35 PM (13 years ago)
(f)
its nt wrong 4  lady 2 propose... as long as its not me!

Posted: at 1-08-2010 10:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Empress_Ameera at 2-08-2010 12:43 AM (13 years ago)
(f)
No I do not think it is wrong for a woman  to propose to a man, however I am a traditional woman thus I would not propose to a man.

Posted: at 2-08-2010 12:43 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 2-08-2010 08:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 04:36 PM
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 04:05 PM
Quote from: SAmyrocko on 30-07-2010 10:20 AM
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 08:16 AM
Quote from: SAmyrocko on 29-07-2010 05:28 PM
Come make we comot go corner

Okey, wetin u wan tell me? Talk small small make them no hear wetin we dey discuss

Lets go on a walk and discuss . .

Okey Samy, I'm holding your hands walking by your side. My dear, what do you want us to discuss?

Lets discuss our future together. .  Smiley Smiley

I'm listening Samy. What will d future look like?
Posted: at 2-08-2010 08:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 2-08-2010 08:08 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 30-07-2010 06:00 PM
Quote from: bomsiluv on 30-07-2010 09:44 AM
I don't think. Kennee said he isn't ready for you yet.

 Shocked Shocked Yu really mean 2 put us Asunder ooo

Shuooo!!

Abi you think sey I dey play?
Posted: at 2-08-2010 08:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 22