DIVORCE 3 HOURS AFTER CHURCH WEDDING (Page 3)

Date: 26-07-2010 11:43 am (14 years ago) | Author: St. Inem-JEPH
1 2 [3] 4 5 6 ... 11
- sophiebaby at 26-07-2010 12:37 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 26-07-2010 12:33 PM
BUT YOU ARE LOOKING FOR A GOD FEARING MAN, ABI?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
god fearing man no dey phyuk? God fearing man no get prick?

Posted: at 26-07-2010 12:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 12:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 12:37 PM
Quote from: Inemx on 26-07-2010 12:33 PM
BUT YOU ARE LOOKING FOR A GOD FEARING MAN, ABI?

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
god fearing man no dey phyuk? God fearing man no get prick?

HE LIVES ON GOD'S PRINCIPLES... AM SURE EVERY WOMAN KNOWS THIS
Posted: at 26-07-2010 12:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 12:45 PM (14 years ago)
(f)
god fearing no mean say u no go phyuk.. i don see ppl wey say dem dey God fearing , dem dey phyuk like say tomorow no dey..

look bros chop b4 ya wedding day oooo, cos ya wife fit no get honeypot ooooooooooooo

Posted: at 26-07-2010 12:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 26-07-2010 12:51 PM (14 years ago)
(f)
Sophie, wetin be dat thing wey u use cover eyes?

Posted: at 26-07-2010 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 12:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 12:45 PM
god fearing no mean say u no go phyuk.. i don see ppl wey say dem dey God fearing , dem dey phyuk like say tomorow no dey..

look bros chop b4 ya wedding day oooo, cos ya wife fit no get honeypot ooooooooooooo

UNA OWN BETTER NA TWO ENTRANCE GATE UNA GET, SO IF ONE BLOCK, WE FIT MANAGE THE OTHER ONE. FOR MAN? NA SINGLE ROBE. ONCE IT IS MALFUNCTION, NA TO WATCH OTHERS DO IT EVEN IN YOUR PRESENCE.  
Posted: at 26-07-2010 12:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 12:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 26-07-2010 12:51 PM
Sophie, wetin be dat thing wey u use cover eyes?

na windscreen ooooooooooooooooooo

Posted: at 26-07-2010 12:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 26-07-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
I dey sell windscreen, when dat one break, come buy another from me

Posted: at 26-07-2010 12:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 26-07-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 12:14 PM
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 12:10 PM
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 12:06 PM
this is why we need to chop food b4 wedding day.. abi na lie i talk?

chopper

me i go chop b4 wedding oooooo so that my hubby no go fire prayer like dis pastor. after wedding .. we go fire dan naaaaaaaa
who neva sabi u
Posted: at 26-07-2010 12:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 01:00 PM (14 years ago)
(m)
SOPHIE NO DE BUY WINDSCREEN, STEVE WONDER NA HER TWIN FATHER
Posted: at 26-07-2010 01:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 01:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 26-07-2010 12:55 PM
I dey sell windscreen, when dat one break, come buy another from me

ok. but this one go tay wella b4 en break becos original. as na me and u naaaaaaaaaaa, u go gv me am free naaaaaa... Dp Dp....

Posted: at 26-07-2010 01:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 01:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 26-07-2010 01:00 PM
SOPHIE NO DE BUY WINDSCREEN, STEVE WONDER NA HER TWIN FATHER

i no belive u cos i knw ha twin papa

Posted: at 26-07-2010 01:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 01:14 PM (14 years ago)
(m)
I AM CONCERNED ABOUT MY FRIEND WHOSE WIFE HAS JUST DIVORCED HISMTHREE HOURS MARRIAGE. BUT MAN SHOULD ALLOWED THE WIFE TO WORK ON HIS SOMETHING, MAY BE E FOR WAKE UP. NA WAO
Posted: at 26-07-2010 01:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 01:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 26-07-2010 01:14 PM
I AM CONCERNED ABOUT MY FRIEND WHOSE WIFE HAS JUST DIVORCED HISMTHREE HOURS MARRIAGE. BUT MAN SHOULD ALLOWED THE WIFE TO WORK ON HIS SOMETHING, MAY BE E FOR WAKE UP. NA WAO

 Grin Grin Grin

notin go wake up...tell him to cut am comot

Posted: at 26-07-2010 01:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 02:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 01:38 PM
Quote from: Inemx on 26-07-2010 01:14 PM
I AM CONCERNED ABOUT MY FRIEND WHOSE WIFE HAS JUST DIVORCED HISMTHREE HOURS MARRIAGE. BUT MAN SHOULD ALLOWED THE WIFE TO WORK ON HIS SOMETHING, MAY BE E FOR WAKE UP. NA WAO

 Grin Grin Grin

notin go wake up...tell him to cut am comot

IF THEM SUCK AM NKO?
Posted: at 26-07-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 02:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Inemx on 26-07-2010 02:24 PM
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 01:38 PM
Quote from: Inemx on 26-07-2010 01:14 PM
I AM CONCERNED ABOUT MY FRIEND WHOSE WIFE HAS JUST DIVORCED HISMTHREE HOURS MARRIAGE. BUT MAN SHOULD ALLOWED THE WIFE TO WORK ON HIS SOMETHING, MAY BE E FOR WAKE UP. NA WAO

 Grin Grin Grin

notin go wake up...tell him to cut am comot

IF THEM SUCK AM NKO?

sucking...................... ok ask d pastor shebi na ya frnd.. if en say yes.. den i go look for the wife

Posted: at 26-07-2010 02:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 26-07-2010 02:27 PM (14 years ago)
(f)
me i don run from here

Posted: at 26-07-2010 02:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 02:30 PM (14 years ago)
(f)
pls stay naaaaaaaaaaaaaaaa

Posted: at 26-07-2010 02:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Inemx at 26-07-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 26-07-2010 02:27 PM
me i don run from here

YOU GO JAM TRAILER, YOU BETTER GO HOME STRAIGHT O
Posted: at 26-07-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan01 at 26-07-2010 02:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 26-07-2010 02:30 PM
pls stay naaaaaaaaaaaaaaaa
kaii me i don want crase man to kill me here o Grin Grin

Posted: at 26-07-2010 02:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 26-07-2010 02:38 PM (14 years ago)
(f)
crase man dey here?

Posted: at 26-07-2010 02:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 11

Featured Discussions