Some women could be so callous.. WTF!!! (Page 8)

Date: 28-07-2010 3:24 am (13 years ago) | Author: Chuks
1 ... 5 6 7 [8]
- typicalman84 at 29-07-2010 10:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 29-07-2010 02:06 PM
Quote from: typicalman84 on 29-07-2010 02:02 PM
Quote from: Treasure2 on 29-07-2010 01:51 PM
@typical i hail ooooooooooo. U too much. Abeg na for which school u go, make me sef go dere, because this kin big big oyinbo wey u talk here me i no sabi am.

haha. it is not a big deal... But Jacksonville State University. jacksonville AL will be your best bet.
abeg na where dis one dey
gimme address sharp sharp make i come go
Haha... 700 pelham Road north, Jacksonville, AL 36265 USA.

They are waiting for you... :-)

Posted: at 29-07-2010 10:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 29-07-2010 11:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: typicalman84 on 29-07-2010 10:52 PM
Quote from: blessedme on 29-07-2010 02:06 PM
Quote from: typicalman84 on 29-07-2010 02:02 PM
Quote from: Treasure2 on 29-07-2010 01:51 PM
@typical i hail ooooooooooo. U too much. Abeg na for which school u go, make me sef go dere, because this kin big big oyinbo wey u talk here me i no sabi am.

haha. it is not a big deal... But Jacksonville State University. jacksonville AL will be your best bet.
abeg na where dis one dey
gimme address sharp sharp make i come go
Haha... 700 pelham Road north, Jacksonville, AL 36265 USA.

They are waiting for you... :-)
typical shit! Copy and paste, u been there? U wan thief am,abi e make dem give u award 4 naija?.......pple wey go harvard sef no form.i wonder wat u study in skl.....madness or idiocy!

Posted: at 29-07-2010 11:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8]