nayduu at 2-08-2010 04:09 PM (14 years ago) (m)
Abeg o! what is it with girls of nowadays and wearing pants or even G-strings? ...
Post Reply
Posted: at 2-08-2010 04:09 PM (14 years ago) | Newbie
tsin at 2-08-2010 04:12 PM (14 years ago) (f)
so wenev u wana entr buss dis is wat u luk 4 to snap ba??
just joking, its deir cup of tea
for utmost fun, visit
www.naijahouse.com Posted: at 2-08-2010 04:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply Treasure2 at 2-08-2010 04:14 PM (14 years ago) (f)
Reply Treasure2 at 2-08-2010 04:16 PM (14 years ago) (f)
Before pple pay to go watch cinema but nowdays the cinema is every where in the name of fashion.
Posted: at 2-08-2010 04:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply wallas at 2-08-2010 04:18 PM (14 years ago) (m)
so girls get biabia 4 nyash sef
Posted: at 2-08-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply tsin at 2-08-2010 04:22 PM (14 years ago) (f)
so girls get biabia 4 nyash sef
so 4 evritin wey dey hear na na wetin u see b dat.
chai na wa ooh
for utmost fun, visit
www.naijahouse.com Posted: at 2-08-2010 04:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply sophiebaby at 2-08-2010 04:27 PM (14 years ago) (f)
WHATS IT WITH THIS PANT THING POST SEF
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 2-08-2010 04:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Kennee at 2-08-2010 04:28 PM (14 years ago) (m)
so girls get biabia 4 nyash sef
so 4 evritin wey dey hear na na wetin u see b dat.
chai na wa ooh
D Boy 2 Corrupt
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
Posted: at 2-08-2010 04:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply nayduu at 2-08-2010 04:31 PM (14 years ago) (m)
@wallas....na dirty yansh dey get bia bia,,fresh ones dont have such.
Posted: at 2-08-2010 04:31 PM (14 years ago) | Newbie
Reply wallas at 2-08-2010 04:35 PM (14 years ago) (m)
some dey use shaving powder and after shave
Posted: at 2-08-2010 04:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
so girls get biabia 4 nyash sef
so 4 evritin wey dey hear na na wetin u see b dat.
chai na wa ooh
D Boy 2 Corrupt
he is not corrupt, but trying to attract attention to de decay in society.
Posted: at 2-08-2010 04:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply tsin at 2-08-2010 04:40 PM (14 years ago) (f)
WHATS IT WITH THIS PANT THING POST SEF
plss ask the posters ooh
for utmost fun, visit
www.naijahouse.com Posted: at 2-08-2010 04:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply sophiebaby at 2-08-2010 04:43 PM (14 years ago) (f)
me i don tire for ll this pant post
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 2-08-2010 04:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Kennee at 2-08-2010 04:44 PM (14 years ago) (m)
so girls get biabia 4 nyash sef
so 4 evritin wey dey hear na na wetin u see b dat.
chai na wa ooh
D Boy 2 Corrupt
he is not corrupt, but trying to attract attention to de decay in society.
Which Decay come be dat one na?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
Posted: at 2-08-2010 04:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply wallas at 2-08-2010 04:49 PM (14 years ago) (m)
corruption unto low waist
Posted: at 2-08-2010 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply sweetrae at 2-08-2010 06:07 PM (14 years ago) (f)
she could be wearin' bikini panties...dey sit low on d butt
Posted: at 2-08-2010 06:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply nayduu at 2-08-2010 06:34 PM (14 years ago) (m)
nooo...i disagree to agree with you rae. I was observing the babe ryt from ma close till she entered dat bus...she had her hands behind her waist side and tried drawing the top down till she entered the bus.....she gat nothing like panties on..i'm damn too sure..i was disgusted!!!!
Posted: at 2-08-2010 06:34 PM (14 years ago) | Newbie
Reply Umbrella at 2-08-2010 06:39 PM (14 years ago) (f)
Maybe she forgot it at her man's place
Or she left it for him as souvenir
Posted: at 2-08-2010 06:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply esonu at 2-08-2010 06:43 PM (14 years ago) (m)
Abeg o! what is it with girls of nowadays and wearing pants or even G-strings? ... so instead of u to waka pass or enter de bus, u dey busy dey snap nyash? u get time
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
Posted: at 2-08-2010 06:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply sweetrae at 2-08-2010 07:48 PM (14 years ago) (f)
nooo...i disagree to agree with you rae. I was observing the babe ryt from ma close till she entered dat bus...she had her hands behind her waist side and tried drawing the top down till she entered the bus.....she gat nothing like panties on..i'm damn too sure..i was disgusted!!!!
so disgustin' to where u had to take pic of it!...
well, if she don't wanna wear panties is her choice, right?
Posted: at 2-08-2010 07:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply