Posted: at | |
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
i no get any comment Reply
| |||||
What is the "IT"? I might have it Reply
| |||||
Hey guys no blaim the Girl now despite all u can see that some one replay thats he is Interested she will surely get somebody weh go link up with her thats why she is advertising herself i can see thats the purpose of NAIJAPALS is to meet friends. ReplyAlso una wah dey complain self who knows may be u are interested self who knows?. So leave the babe alone i pray she is a Good Girl and she feel in a good hand.
| |||||
bla bla bla Reply
| |||||
hahahahaha Reply
| |||||
Quote from: blackbeauty005 on 9-10-2008 11:35 AM mmmmm... prencess today i go support u ... n for the error it hapepens... that guy wey see the error i beg check all ya comments i saw 1500 errrors there okay no one is above mistake..... orenzo watch it....... make ladies no turn to you ooooo u now women defender...nice. ![]()
| |||||
this prencess sef....wetin dey do you?why you dey beef the girl wey dey find boyfriend.everygirl no dey like you wey go sidon close mouth while you dey die in silence.you get what you give girl ...no beef intended Reply
| |||||
Quote from: bonjovi on 10-10-2008 01:14 PM this prencess sef....wetin dey do you?why you dey beef the girl wey dey find boyfriend.everygirl no dey like you wey go sidon close mouth while you dey die in silence.you get what you give girl ...no beef intended or shey u dey apply ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bonjovi on 10-10-2008 01:14 PM this prencess sef....wetin dey do you?why you dey beef the girl wey dey find boyfriend.everygirl no dey like you wey go sidon close mouth while you dey die in silence.you get what you give girl ...no beef intended Tell it to her.... she never knoe KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
mazi defend na sin again.... pls wat else can i do that will make u leave me alone....... haba ReplyBeauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
OK oh una dey look 4 broda,abeg i dey look for 24hours sponsor,weh go be my broda nothin attached. Reply
| |||||
Quote from: presdom2000 on 12-10-2008 04:20 PM OK oh una dey look 4 broda,abeg i dey look for 24hours sponsor,weh go be my broda nothin attached. huuummm are u a good sister ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: presdom2000 on 12-10-2008 04:20 PM OK oh una dey look 4 broda,abeg i dey look for 24hours sponsor,weh go be my broda nothin attached. Jeez so can we get to chat up ![]() Like what I heard so far. Are u sure, I mean u need the 24hr sponsor ~ up to the task ![]() ![]()
| |||||
cuz u know what u can do lol Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prencess on 12-10-2008 09:10 PM cuz u know what u can do lol ![]() ![]() ![]() And what's that ![]() ![]() @presdom2000 where are you ![]() ![]()
| |||||
at the middle of the centre... Reply![]() KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: bbbeauty on 5-10-2008 09:39 AM i need a guy that is just going to stand like a brother to me... becos i want male friends. no think anything else ooo if u are not up to the power i beg no apply oooo Name ur price....
| |||||
Earthquake fit happun ooo ... ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: keveen on 12-10-2008 09:45 PM Earthquake fit happun ooo ... even if equake hapen it will only reduce china population as usual.. coz notin dey shake naija
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot