Should call it BB madness or BB addiction??. If you come across most girls the first time the first she will ask is can you afford me a BB phone??.... If the girl already have one she will ask you are you on BB? if yes here is my Pin we talk later. these girls will BB from morning till night even if you are with ur babe she will not send you again. Tell her lets sleep, she will still be BB with one eye open.
The worst thing is that, they don't even do their domestic work properly again just for them to BB. When their subscription expires they try all means to raise money and renew it. This thing dey pain me no be small cos i don see many like that oooo. Even my own sister is among them now.
Make una take am easy.
Posted: at 25-08-2010 08:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
mydicksweet at 25-08-2010 08:23 PM (14 years ago) (m)
hahaha u have just reminded me of the good old days when phone newly come out any gurl wey u tost if she never get phone she will ask u 4 one if she already has she wont hesitate to ask u for recharged card naija girl's they are always full of suprises....anyway i'm still on my beer sha he go be later na bros
Posted: at 25-08-2010 08:23 PM (14 years ago) | Hero
d problem be say we to dey things too far even on top of okada d girls dem dey use blackberry its really disgusting.............now whr things get as e bi for naija some go thief to pay for their connection................................naija make una wise up ohhhhhhhhhhhhhhhh express done dey live us ohhhhhhhhhhhhhh
Posted: at 26-08-2010 07:32 AM (14 years ago) | Newbie
matilda_alams at 26-08-2010 08:46 AM (14 years ago) (f)
I hate dt phone no b say ma guy cnt buy 1 4 me ooo buh d fin wey we dey do dt phone no b small.bb is nt sumfin 2 b proud of jare...na pure water 4 jand...9ja wisen up ok...phone mani 2 use
Posted: at 26-08-2010 08:46 AM (14 years ago) | Newbie
ruudvanseyi at 26-08-2010 09:36 AM (14 years ago) (m)
LMAO..........i have a colleague here at work.....all she does is to put her head under the table, go to the ladies or any corner pinging.......BB no be small wahala
Posted: at 26-08-2010 09:36 AM (14 years ago) | Newbie