Posted: at | |
Quote from: terry_me on 3-11-2008 10:09 PM nice kip it up bro thank u bros. na people like you dey give person hope say i fit take dis kind thing chop one day
| |||||
yu go fear naija now...........esp the waffi, yahoo , 419...........dem dey scam die. Reply
| |||||
Quote from: laolee on 5-11-2008 07:35 AM yu go fear naija now...........esp the waffi, yahoo , 419...........dem dey scam die. wetin concern waffi for this matter now? ehn? na only we be naija?
| |||||
I bow for ooh. Rezimero abeg leave am. him no know where dey pain am... LOL Reply
| |||||
this is funnytologicalization. Replyomo naija una too much ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nice one Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 09:41 AM I bow for ooh. Rezimero abeg leave am. him no know where dey pain am... LOL laolee no know without waffi naija neva complete. laolee neva wake up. na only two place dey naija- waffi and others!
| |||||
Abeg tell am oooh... Reply
| |||||
e dey hear Reply
| |||||
I just pray so ooh bcus dem sey dose who get ears make dem heard word and make dem no lie sey dem no hear bcus God fit make dem deaf 4rm there...LOL Reply
| |||||
Quote from: nifise on 5-11-2008 09:45 AM this is funnytologicalization. na your village langua be that??? omo naija una too much ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Lingua Franca... Haha Reply
| |||||
Franca Lingua, na woman name suppose come first Reply
| |||||
Rezi e be lyk sey u like woman wella. kia. i hail oh! see as u just arrange am finish now now to suite ur own taste. Broossss. U i hail...LOL Reply
| |||||
na me hail pass. talk true make devil shame, u know like woman? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 06:54 PM na me hail pass. talk true make devil shame, u know like woman? Orezo like women spoil
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 5-11-2008 07:31 PM Quote from: rezimero on 5-11-2008 06:54 PM na me hail pass. talk true make devil shame, u know like woman? Orezo like women spoil
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 07:54 PM Quote from: grin_genius4lif on 5-11-2008 07:31 PM Quote from: rezimero on 5-11-2008 06:54 PM na me hail pass. talk true make devil shame, u know like woman? Orezo like women spoil chai!!! ![]()
| |||||
grin i dey warn u oh. no start again oh Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
who be yeye guy? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest